Testo Hustler's Anthem - Preshy Eiz
Testo della canzone Hustler's Anthem (Preshy Eiz), tratta dall'album Hustler's Anthem
It's Preshy Eiz Baby
Sireyah
Gbemi Trabaye Oluwa
Gbemi Trabaye
Funmi Ni Blessings
Ti mi o le Shalaye
Gbemi Trabaye eh
Everyday I dey pray
Oluwa abeg show me the way yea
Make you bless my day
No let my hustle be in vain yea
Everyday I dey pray
Oluwa abeg bless my day yea
NA your hand I dey
Baba je KI korede yea
I no wan be like my neighbor
Wey hustle yet e never make am
I no wan be like papa obinna
Wey hustle never make am
Baba NA your hand I dey eh
Make you show me way eeh
NA your hand I dey eh
Oluwa bless me ooh
Oluwa bless me ye
Oluwa lift me ooh
Oluwa bless me ye
Make you favour me ooh ye
I dey do my best
I dey leave the rest
I dey do my best
Unto you lord I leave the rest
Oluwa bless my voice
As I dey sing make e no turn to noise
Make you bless my voice oh
As I dey sing make e no turn to noise eeh
I don't mean to be greedy
I don't mean to be stingy yea
But bless my pockets
Make me self bless my papa pockets yea
Bless my mama pockets
Baba give to the needy man
I wan help my fellow man
Like a super man
Oluwa bless me ooh
Oluwa bless me ye
Oluwa lift me ooh
Oluwa bless me ye
Make you favour me ooh
Oluwa bless my voice ooh
As I dey sing make e no turn to noise ooh
I dey do my best ooh
Unto you lord I leave the rest oh
(Woooo oh ohooooo)
Gbemi Trabaye
Gbemi Trabaye
Funmi ni blessings ti mi o le shalaye
Gbemi Trabaye eh
Gbemi Trabaye Oluwa
Gbemi Trabaye
Funmi ni blessings ti mi o le shalaye
Gbemi Trabaye eh
Lemoon Mix
It's a spiritual something yee
(Spiritual)
Sireyah
Credits
Writer(s): Precious Ehis Ehiabhi
Lyrics powered by www.musixmatch.com
Link
Disclaimer:
i testi sono forniti da Musixmatch.
Per richieste di variazioni o rimozioni è possibile contattare
direttamente Musixmatch nel caso tu sia
un artista o
un publisher.