Testo How Far - Falz feat. Sir Dauda feat. Falz & Sir Dauda
Testo della canzone How Far (Falz feat. Sir Dauda feat. Falz & Sir Dauda), tratta dall'album Wazup Guy: The Album
Someone told me long ago say life go better.
Still we dey under the weather
So someone tell me how far
This is 1960 we Don dey wake even now self we still dey the matter.
How far.
I beg tell me how far.
wild life we here just be somehow
Why some people no fit get food when dey want
chow.
yet some people fill am jets for their compound.
Why that money no fit come around.
So when I need me sofa let me have some on
Ground.
Why children no fit go school Why are they on sound.
Why they no fit full fill their dreams like they feel like to.
And this rate of poverty lochi hiatu. (How far)
Them say oil dey wo kia lodjor.
Otali sey dem wise pass Solomon.
Them miss manage everything ok ed a wu mu.
Giant of Africa Oshewalugu.
Poor man they hustle he dey fine work
Credits
Writer(s): Folarinde Falana
Lyrics powered by www.musixmatch.com
Link
Disclaimer:
i testi sono forniti da Musixmatch.
Per richieste di variazioni o rimozioni è possibile contattare
direttamente Musixmatch nel caso tu sia
un artista o
un publisher.