Testo Holiday - Rema

Testo della canzone Holiday (Rema), tratta dall'album Afrobeats Pop and Gospel 2024

(O')
(Obah)
Another banger
First, you go be the bad guy
Then, you go be the actor
Because I wan feed my family, na hin make me thief my own guy laptop
Came out alive, omo, me, I thank God
My money big, you go need the tractor
If e be say you wan carry my weight
You go need new gym instructor
Straight out of Benin
I dropped "Rema EP"
2019, they think say the gbedu go fini-i-ish
My music is traveling
From India to Asia to Berlin
The thing wey been pain me
Be say una no wan dey beli-i-i-e-e-eve
I will never forget the time wey bad belle them cast us away
Fast forward to today
Everyday na holida-a-a-a-y
Everyday say na holiday
Oya-day, oya-dey, dey-dey-dey, oh-wey
Me and my guys, we dey chill with the Kpor-Kpor (Kpor-Kpor)
Say, we no dey-dey bolo (bolo)
Say my circle chekele but we go give you "last card, check up"
Make you no hate
Make you pray for the abili', abili', ability to catch up
No calculator fit count my surplus
Ema r'ojo mi, mo sh'ako
Many nights wey I no sle-e-ep, wey I no sleep
One hit, I go overseas
Still many people dey laugh me
But, I steady believe, one favour, please
Keep my family strong for me
God, I dey on my knees
Straight out of Benin
I dropped "Rema EP"
2019, they think say the gbedu go fini-i-ish
My music is traveling
From India to Asia to Berlin
The thing wey been pain me
Be say una no wan dey beli-i-i-e-e-eve
I will never forget the time wey bad belle them cast us away
Fast forward to today
Everyday na holida-a-a-a-y
Everyday say na holiday
Oya-day, oya-day, day-day-day, oh-wey
(I will never forget the time wey bad belle them cast us away)
(Fast forward to today)
(Everyday na holida-a-a-a-y)
(Everyday say na holiday)
(Oya-day, oya-day, day-day-day, oh-wey)



Credits
Writer(s): Divine Ikubor, Marcel Akunwata
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link

Disclaimer: i testi sono forniti da Musixmatch.
Per richieste di variazioni o rimozioni è possibile contattare direttamente Musixmatch nel caso tu sia un artista o un publisher.

Elenco artisti

© 2026 Riproduzione riservata. Rockol.com S.r.l.
Policy uso immagini

Rockol

  • Utilizza solo immagini e fotografie rese disponibili a fini promozionali (“for press use”) da case discografiche, agenti di artisti e uffici stampa.
  • Usa le immagini per finalità di critica ed esercizio del diritto di cronaca, in modalità degradata conforme alle prescrizioni della legge sul diritto d'autore, utilizzate ad esclusivo corredo dei propri contenuti informativi.
  • Accetta solo fotografie non esclusive, destinate a utilizzo su testate e, in generale, quelle libere da diritti.
  • Pubblica immagini fotografiche dal vivo concesse in utilizzo da fotografi dei quali viene riportato il copyright.
  • È disponibile a corrispondere all'avente diritto un equo compenso in caso di pubblicazione di fotografie il cui autore sia, all'atto della pubblicazione, ignoto.

Segnalazioni

Vogliate segnalarci immediatamente la eventuali presenza di immagini non rientranti nelle fattispecie di cui sopra, per una nostra rapida valutazione e, ove confermato l’improprio utilizzo, per una immediata rimozione.