Testo HipHop Hurray - Simi

Testo della canzone HipHop Hurray (Simi), tratta dall'album Simisola

Break it, if you want to break it down
You want to break-, break it down
There's a time for the hustle
There's a time for the chill o
Oya ka lo bubble
Because body no be machine o
No forget your ginger
You better bring your paddy
No forget your lover
You better tell your baby
We'll be grooving like say
Today we get holiday
If dem ask you, "Wetin dey o?"
Tell dem is a
Hip-hop hurray na
Hip-hop hurray 'til da sun come down
Hip-hop hurray na
Wave your hands in da air
Even under the rain na
Hello everybody, shey we go dey
Hip-hop hurray na
(Hip-hop hurray na, na)
There's a time for the gbedu o
Walahi a ma gbadun o
No dulling
Please no fronting
You go follow me make we dey jolly o
No forget your ginger
You better bring your paddy (ah-ah)
No forget your lover
You better tell your baby
We'll be grooving like say
Today we get holiday
If dem ask you, "Wetin dey o?"
Tell dem is a
Hip-hop hurray na
Hip-hop hurray 'til da sun come down
Hip hop hurray na
Wave your hands in da air
Even under the rain na
Hello everybody, shey we go dey
Hip-hop hurray na
(Hip-hop hurray na, na)
Hip-hop hurray
Don't let nobody get in your way
We gonna dance da whole night away
Shey bo shey like ko ma shalaye (ko ma shalaye o)
Hip-pop hurray
We gonna dance da whole night away
Hip-hop hurray o, igbadun ray
Shey bo shay fe ko ma shalaye o
Ma shalaye oo
Don't forget your ginger
Don't forget your lover o
If dem ask you, "Wetin dey o?"
You say
Hip-hop hurray na
Hip-hop hurray 'til da sun come down
Hip hop hurray na
Just wave your hands in da air
Even under the rain na
Just tell every body say we go dey
Hip-hop hurray na
(Hip-hop hurray na, na)
Hip-hop hurray na
Hip-hop hurray 'til da sun come down
Hip-hop hurray na
17, 18, 19 bobo
Even under the rain na
Dance like to say no tomorrow
Hip-pop hurray na
(Hip-hop hurray na, na)
Hip hop hurray (ray, ray, ray, ray, ray, ray, ray, ray)
Hip-pop hurray o (ray, ray, ray, ray, ray, ray, ray, ray)
Hip-pop hurray oo
If dem ask you, "Wetin dey o?"
Igbadun



Credits
Writer(s): Simisola Bolatito Ogunleye, Simi
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link

Disclaimer: i testi sono forniti da Musixmatch.
Per richieste di variazioni o rimozioni è possibile contattare direttamente Musixmatch nel caso tu sia un artista o un publisher.

Elenco artisti

© 2026 Riproduzione riservata. Rockol.com S.r.l.
Policy uso immagini

Rockol

  • Utilizza solo immagini e fotografie rese disponibili a fini promozionali (“for press use”) da case discografiche, agenti di artisti e uffici stampa.
  • Usa le immagini per finalità di critica ed esercizio del diritto di cronaca, in modalità degradata conforme alle prescrizioni della legge sul diritto d'autore, utilizzate ad esclusivo corredo dei propri contenuti informativi.
  • Accetta solo fotografie non esclusive, destinate a utilizzo su testate e, in generale, quelle libere da diritti.
  • Pubblica immagini fotografiche dal vivo concesse in utilizzo da fotografi dei quali viene riportato il copyright.
  • È disponibile a corrispondere all'avente diritto un equo compenso in caso di pubblicazione di fotografie il cui autore sia, all'atto della pubblicazione, ignoto.

Segnalazioni

Vogliate segnalarci immediatamente la eventuali presenza di immagini non rientranti nelle fattispecie di cui sopra, per una nostra rapida valutazione e, ove confermato l’improprio utilizzo, per una immediata rimozione.