Testo Hi - R2Bees

Testo della canzone Hi (R2Bees), tratta dall'album Bump and Grind, Vol. 25

Eyeeh eyeeh
Rain dey come, rain dey go
After rain dey go, ebe the rainbow
When e dey pray for the shine
Say you for know say
The light no dey shine for your flaws oo
See am aware so well na groove
I dey try to move too well oo eh
If you no be hot
No dey vex no dey try to throw catapult oo
If na cry you go cry it'll be well oo, eh
Say na music abi
Me I still dey do what I like ah, ah
Ebe the love we dey share
Wey dey make all the girls dey tun up, eh, eh
Some dey say Tegari
Me I still dey look I dey laugh halla
You go hear guantanamera
See all the girls wey dey halla, eh, eh
Hi, eeh how you feelin yeeh, eh
Mese m'ani b woso a na m'aniagye oo eh, eh, hi
Hi, eeh how you feelin yeeh, eh
S3 m'ani b woso a na m'aniagye oo eeh, eh
Hi, eeh how you feelin yeeh, eh
Mese m'ani b) woso a na m'aniagye oo eh, eh, hi
Hi, eeh how you feelin yeeh, eh
See everytime you come around I be well oo eh, eh, eh
Tu wo nan, to wo nsa
K so a na yi keche
B meka, di asa
Joo palogo n3k3
Afei s ne sisi, anadwo yi gyegigyegi
Ntoma yi y3 printex; maaso m'ahy3 bi
Wo car yi y3 latex kala ma me twi bi
Dem be debate us, yeah mo b3twitwa bi
Hey, rain dey come, rain dey go
We just dey feel alright
Everything poppin we just wan dance
Everything poppin we just wan dance
As sun dey shine, rain dey go
We just dey feel alright
Everybody poppin we just wan dance
Everybody poppin we just wan dance
Hi, eeh how you feelin yeeh, eh
Mese m'ani b woso a na m'aniagye oo eh, eh, hi
Hi, eeh how you feelin yeeh, eh
S3 m'ani b) woso a na m'aniagye oo eeh, eh
Hi, eeh how you feelin yeeh eh
Mese m'ani b) woso a na m'aniagye oo eh, eh, hi
Hi, eeh how you feelin yeeh, eh
See everytime you come around I be well oo eh, eh, eh
Oh na na, oh na na na na na na
Hear dem ah say, say
Sing the melody make I feel alright
Make I feel
Give me the vibe make I feel alright
You know the deal alright
Girl I want love
Plenty bobby wey dey come to my show eh
They no dey form no dey pose, eh
Ready to wave when I wave oo, eh
Hi, eeh how you feelin yeeh, eh
Mese m'ani b woso a na m'aniagye oo eh, eh, hi
Hi, eeh how you feelin yeeh, eh
S3 m'ani b woso a na m'aniagye oo eeh, eh
Hi, eeh how you feelin yeeh eh
Mese m'ani b woso a na m'aniagye oo eh, eh, hi
Hi, eeh how you feelin yeeh, eh
See everytime you come around I be well oo eh, eeh, eh
Oh na na, oh na na na na na na
Hear dem ah say, hear dem ah say, eh
Hi, eeh how you feelin yeeh, eh
Oh na na
Oh na na
Hear dem ah say, hear dem ah say, eh



Credits
Writer(s): Sean Awuku Maxbornd, Abdul Mugeez Rashid
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link

Disclaimer: i testi sono forniti da Musixmatch.
Per richieste di variazioni o rimozioni è possibile contattare direttamente Musixmatch nel caso tu sia un artista o un publisher.

Elenco artisti

© 2026 Riproduzione riservata. Rockol.com S.r.l.
Policy uso immagini

Rockol

  • Utilizza solo immagini e fotografie rese disponibili a fini promozionali (“for press use”) da case discografiche, agenti di artisti e uffici stampa.
  • Usa le immagini per finalità di critica ed esercizio del diritto di cronaca, in modalità degradata conforme alle prescrizioni della legge sul diritto d'autore, utilizzate ad esclusivo corredo dei propri contenuti informativi.
  • Accetta solo fotografie non esclusive, destinate a utilizzo su testate e, in generale, quelle libere da diritti.
  • Pubblica immagini fotografiche dal vivo concesse in utilizzo da fotografi dei quali viene riportato il copyright.
  • È disponibile a corrispondere all'avente diritto un equo compenso in caso di pubblicazione di fotografie il cui autore sia, all'atto della pubblicazione, ignoto.

Segnalazioni

Vogliate segnalarci immediatamente la eventuali presenza di immagini non rientranti nelle fattispecie di cui sopra, per una nostra rapida valutazione e, ove confermato l’improprio utilizzo, per una immediata rimozione.