Testo Happy - Tolibian

Testo della canzone Happy (Tolibian), tratta dall'album ALIEN

Oh oh
Tell me what I like
Monday to Sunday o
Alamu no dey taya
Alien' Culture
I thank God for my life
On the struggles of life
We battle and survive
K'omope ma be happy
We caught 'em by surprise
Wetin God design no longer fit collapse
Standing tall kilimanjaro
Ota lenu o spicy
(Otalenu o spicy, spicy)
Only you no be whine wey I know
Melo melo many more loun loun
Mini mini mani mo
I like the life I'm liveth
Omode olowo
Stacking and don't fold
Smile in riches
I don't really know how
Tell me what I like
Monday to sunday o
Alamu no dey tire (Alamu no dey)
Crown the king call Mufasa,
To get there sweat and hard work
Olowo ojo (a day money)
Yaro wa o, dear shey bayii o
Deserve a turn koyan mikun
Makon è bi malu
Girlie O bad o
Omo oromi o bad o
This thing wey you do me,
Olohun Ma gbe ejo e dey court
C'mon lit up and josi
Josi you're Jonzin
Show me your move wa jo
C'mon jo with your body
C'mon lit up and josi
Josi you're jonzin
Show me your move wa jo
C'mon jo with your body
I dey search for my daily bread
You no go hear say me and person quarrel
Nothing co-sign me consign person matter
Searching for my daily bread
You no go hear say me and person quarrel
Nothing co-sign me consign person matter
Tele mi lo kajo lo Dubai
Yeah, yeah
Tell me what I like
Monday to sunday o
Alamu no dey tire (Alamu no dey)
Crown the king call Mufasa,
To get there sweat and hard work
Olowo ojo (a day money)
Yaro wa o, dear shey bayii o
Deserve a turn koyan mikun
Makon è bi malu
Girlie O bad o
Omo oromi o bad o
This thing wey you do me,
Olohun Ma gbe ejo e dey court
Josi, Josi, Josi, Josi
Josi Josi Josi Josi



Credits
Writer(s):
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link

Disclaimer: i testi sono forniti da Musixmatch.
Per richieste di variazioni o rimozioni è possibile contattare direttamente Musixmatch nel caso tu sia un artista o un publisher.

Altre canzoni dell'album

Elenco artisti

© 2026 Riproduzione riservata. Rockol.com S.r.l.
Policy uso immagini

Rockol

  • Utilizza solo immagini e fotografie rese disponibili a fini promozionali (“for press use”) da case discografiche, agenti di artisti e uffici stampa.
  • Usa le immagini per finalità di critica ed esercizio del diritto di cronaca, in modalità degradata conforme alle prescrizioni della legge sul diritto d'autore, utilizzate ad esclusivo corredo dei propri contenuti informativi.
  • Accetta solo fotografie non esclusive, destinate a utilizzo su testate e, in generale, quelle libere da diritti.
  • Pubblica immagini fotografiche dal vivo concesse in utilizzo da fotografi dei quali viene riportato il copyright.
  • È disponibile a corrispondere all'avente diritto un equo compenso in caso di pubblicazione di fotografie il cui autore sia, all'atto della pubblicazione, ignoto.

Segnalazioni

Vogliate segnalarci immediatamente la eventuali presenza di immagini non rientranti nelle fattispecie di cui sopra, per una nostra rapida valutazione e, ove confermato l’improprio utilizzo, per una immediata rimozione.