Testo Happy - Timaya feat. Sir Shina Peters
Testo della canzone Happy (Timaya feat. Sir Shina Peters), tratta dall'album Epiphany
Eh
Iye iye
E bami ki eleda mi
E bami ki mama mi
Bami ki eleda mi
E bami ki baba mi
Dance, dance, dance
And forget your sorrow
Dance, dance, dance
And forget your sorrow
The person wey no get oh
Nobody wanna know
To dance o, the people wanna know
Dance, dance, dance
And forget your sorrow
Dance, dance, dance
And forget your sorrow
Every day na God I dey praise
Nobody know my name, I was living in shame
See me today, na me dem dey praise
Me I go school for Gwagwalada
My pocket strong, kakalaka
Every day I was crying yeah yeah
Only God dey by my side yeah yeah
Back then I was nothing yeah yeah
Jehovah nisi make me something yeah yeah
E bami ki eleda mi
E bami ki mama mi
Bami ki eleda mi
E bami ki baba mi
Make una dance oh
My people dance oh
Dance, dance, dance
And forget your sorrow
The person wey no get oh
Nobody wanna know
To dance o, the people wanna know
Dance, dance, dance
And forget your sorrow
Dance, dance, dance
And forget your sorrow
See my mama
She hustle dey sell plantain oh
Every day, she wan make we sustain oh
E bami ki eledami
E jo ki mama mi
Bami ki eledami
E jo ki iya mi
If money no dey today
Money go come oh
Timaya, if money no dey today
Money go come yafu yafu
Oya stop, shebai
Everybody, shebai
Oya stop, shebe
My people just shebe
Oya stop, shebai
Everybody, shebai
Oya stop, shebe
My people just shebe
E bami ki eleda mi
E bami ki mama mi
Bami ki eleda mi
E bami ki baba mi
Dance, dance, dance
And forget your sorrow
The person wey no get oh
Nobody wanna know
To dance o, the people wanna know
Dance, dance, dance
And forget your sorrow
Dance, dance, dance
And forget your sorrow
The person wey no get oh
Nobody wanna know
To dance o, the people wanna know
Dance, dance, dance
And forget your sorrow
Dance, dance, dance
And forget your sorrow
Credits
Writer(s): Rollo Armstrong, Ayalah Bentovim, Eumir Deodato, Richard Strauss, David Shire, Leonard Caston, Maxwell Alexander Fraser, Kathy (usa 1) Wakefield
Lyrics powered by www.musixmatch.com
Link
Disclaimer:
i testi sono forniti da Musixmatch.
Per richieste di variazioni o rimozioni è possibile contattare
direttamente Musixmatch nel caso tu sia
un artista o
un publisher.