Testo Greed - Jinmi Abduls feat. Oxlade

Testo della canzone Greed (Jinmi Abduls feat. Oxlade), tratta dall'album Greed

Eh
Arewa
I no fit do without you my love
No no no my love
I no fit do without you my love
Oh my love
I'm begging you take it easy on me
I cheat on my woman because of greed
It was the devil's doing
Say a prayer for me
Oh my love
I'm begging you take it easy on me
I cheat on my lady because of greed
It was the devil's doing
Say a prayer for me
Baby if you go
You carry my heart go
Baby if you leave
You take my heart and leave
I no fit do without you my love
Man of God
Please beg Abena make she no vex for me
Because I cheat on my Princess because of greed
Be like say dem give me something chop o e
No it's not like me
Oga pastor o
Biko beg my woman make she no vex for me
Because I cheat on my Princess
Because of money and kudi
Normally I no dey do like that o
And I swear it's not like me
Baby if you go
You carry my heart go
Baby if you leave
You take my heart and leave
(I cheat on my cheat cheat on my)
(I cheat on my cheat cheat on my woman)
(Oh my God o)
Oh my God
Father save us from these daughters of Eve
You steal my heart
Girl na you be with me
(FOCUS)



Credits
Writer(s): Olaitan Abdulrahman Ikuforiji, Oluwafeyijinmi Abdulazeez Abdulsalami, Ilerioluwa Opemipo Abayomi
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link

Disclaimer: i testi sono forniti da Musixmatch.
Per richieste di variazioni o rimozioni è possibile contattare direttamente Musixmatch nel caso tu sia un artista o un publisher.

Elenco artisti

© 2026 Riproduzione riservata. Rockol.com S.r.l.
Policy uso immagini

Rockol

  • Utilizza solo immagini e fotografie rese disponibili a fini promozionali (“for press use”) da case discografiche, agenti di artisti e uffici stampa.
  • Usa le immagini per finalità di critica ed esercizio del diritto di cronaca, in modalità degradata conforme alle prescrizioni della legge sul diritto d'autore, utilizzate ad esclusivo corredo dei propri contenuti informativi.
  • Accetta solo fotografie non esclusive, destinate a utilizzo su testate e, in generale, quelle libere da diritti.
  • Pubblica immagini fotografiche dal vivo concesse in utilizzo da fotografi dei quali viene riportato il copyright.
  • È disponibile a corrispondere all'avente diritto un equo compenso in caso di pubblicazione di fotografie il cui autore sia, all'atto della pubblicazione, ignoto.

Segnalazioni

Vogliate segnalarci immediatamente la eventuali presenza di immagini non rientranti nelle fattispecie di cui sopra, per una nostra rapida valutazione e, ove confermato l’improprio utilizzo, per una immediata rimozione.