Testo Gongo Aso - 9ice

Testo della canzone Gongo Aso (9ice), tratta dall'album Gongo Aso

Yeahhhh
I'm back at y'all
Gongo aso, kutupu ahu, anywhere I dey now
Gongo aso, kutupu ahu, any show I go now
Ajisebi Oyo Laari, Oyo o'sebi Baba eni kankan
I be double now, aiye nlo, e' o ri nkan
Gongo aso, you know am on fire no be beans talk
Gongo aso, you know eni foju ana woku ebora abalaso
This time no dulling
Everywhere wey I dey na party
Hennessy nlo, Moet nlo, Baccardi nlo
We no go stop, till the break of dawn, bebe nlo
Forget say you owe money
Call your pady dem make una join body
Chikitos dey there dem wan follow judi
Party jolly, jolly party
Fidi gbodi, make u shack scordi
Make your eye dirty
From now till eternity
REPEAT
You be government worker you collect salary
Ka mari, kin ma gbomi gbin
Kin ma jaiye ori mi before I play lotto
No be me
You know am ghetto solder
Khaki no be leather
Every friday for sandra's bar
Laroda ojo that kain weather
Life is too short you know
Nobody knows tomorrow
Dance away your sorrow
Do like no tommorrow
Money speaking, speaking
Any idea waiting, waiting
Tin ba je demi
Aiye a gbo
Oorun a mo
Gongo aso
REPEAT
Gongo aso, otiso, ewo ile ewo enu oko
Gongo aso, otiso, see people on the floor
Gongo aso, otiso, my personality no matter at all
Gongo aso, otiso, all I want is catch some fun
Gongo aso, tin ba nsile
Gongo aso, if I buy bentley
Gongo aso, kilode
Gongo aso, eje kin jaiye mi
Eje kin saye mi
Eje kin jaiye mi
Saiye mi, saiye mi
REPEAT
E juru, e juru, e juru, e juru
E juru, e juru, Maami
E juru
9ice, u no understand
Bebe nlo (echo out)



Credits
Writer(s): Alexander Ajifolajifaola
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link

Disclaimer: i testi sono forniti da Musixmatch.
Per richieste di variazioni o rimozioni è possibile contattare direttamente Musixmatch nel caso tu sia un artista o un publisher.

Elenco artisti

© 2026 Riproduzione riservata. Rockol.com S.r.l.
Policy uso immagini

Rockol

  • Utilizza solo immagini e fotografie rese disponibili a fini promozionali (“for press use”) da case discografiche, agenti di artisti e uffici stampa.
  • Usa le immagini per finalità di critica ed esercizio del diritto di cronaca, in modalità degradata conforme alle prescrizioni della legge sul diritto d'autore, utilizzate ad esclusivo corredo dei propri contenuti informativi.
  • Accetta solo fotografie non esclusive, destinate a utilizzo su testate e, in generale, quelle libere da diritti.
  • Pubblica immagini fotografiche dal vivo concesse in utilizzo da fotografi dei quali viene riportato il copyright.
  • È disponibile a corrispondere all'avente diritto un equo compenso in caso di pubblicazione di fotografie il cui autore sia, all'atto della pubblicazione, ignoto.

Segnalazioni

Vogliate segnalarci immediatamente la eventuali presenza di immagini non rientranti nelle fattispecie di cui sopra, per una nostra rapida valutazione e, ove confermato l’improprio utilizzo, per una immediata rimozione.