Testo Gold Petal - Brainee

Testo della canzone Gold Petal (Brainee), tratta dall'album SIMPLE

Last time we
Last time we heard something like this
We were in ehh, Accra
Abontien
See, One
Make I give you 3 points like Giannis
Brainee na King let's be honest
247 I dey grind rock your numbers
You never catch me playing with my commas
Miscalculate tell me where you keeping my dollars
You misbehave tell me where you keeping your manners
You say you dey for up and we dey play with dirty
The time wey I dey check you dey above us
See
You see my leg e no dey shake
Only my hand wey you fit shake
You want the crown baba mi take
Omo na 3 crown e go give you milkshake
Omo mehn na heavy massacre when I grab a mic
Flows like river Jordan but the bobo no be Mike
My haters too tire for me dem dey for bike
Dem no dey see the light e be like dem dey for night
Any track wey I dey my guy gold medal
Even if I turn flower na gold petal
You know say the boy from time na goal getter
Even that my plastic spoon na still metal
The rap e still dey for body
Like miliki dey for borbi
Baba loke dey there for me
If nobody cover for me
And I still wan flex iyami
Additional na for honey
And I go shaye for niggaz
Only those wey dey there for me
When my eyes red
When the babes gbess
When they say who be this guy
Comot for this place
Like wicked mesuya dem no gimme taste
Abi mo fe Teni like police case
Now I got my EP done
Make all of my haters talk
Make the bad belle dey yarn
Baba mi I still dey work
My system e no dey fail
Application still dey run
My soup e dey potopoto
Meaning say e still dey boil
Opor yeah, oporrr
Industry mombo
Simple na my EP name so no shake
The bell don gbagam oya go break
It's Onetime Baby



Credits
Writer(s): David Ifeanyichukwu Onoka
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link

Disclaimer: i testi sono forniti da Musixmatch.
Per richieste di variazioni o rimozioni è possibile contattare direttamente Musixmatch nel caso tu sia un artista o un publisher.

Altre canzoni dell'album

Elenco artisti

© 2026 Riproduzione riservata. Rockol.com S.r.l.
Policy uso immagini

Rockol

  • Utilizza solo immagini e fotografie rese disponibili a fini promozionali (“for press use”) da case discografiche, agenti di artisti e uffici stampa.
  • Usa le immagini per finalità di critica ed esercizio del diritto di cronaca, in modalità degradata conforme alle prescrizioni della legge sul diritto d'autore, utilizzate ad esclusivo corredo dei propri contenuti informativi.
  • Accetta solo fotografie non esclusive, destinate a utilizzo su testate e, in generale, quelle libere da diritti.
  • Pubblica immagini fotografiche dal vivo concesse in utilizzo da fotografi dei quali viene riportato il copyright.
  • È disponibile a corrispondere all'avente diritto un equo compenso in caso di pubblicazione di fotografie il cui autore sia, all'atto della pubblicazione, ignoto.

Segnalazioni

Vogliate segnalarci immediatamente la eventuali presenza di immagini non rientranti nelle fattispecie di cui sopra, per una nostra rapida valutazione e, ove confermato l’improprio utilizzo, per una immediata rimozione.