Testo GODFATHER - Davido
Testo della canzone GODFATHER (Davido), tratta dall'album Timeless
(Ob')
(Obah)
All of the blessings wey dey come my way
(Run)
Erima, jeka jo koko tua
Make you no go relent (no go relent)
The way you ju'badi improper
Shey you want to collect? (Hmm-mm)
You know I get the connect (connect)
Ele, your body fire oh (fire oh)
Carry fire wey fit flat my tyre oh (tyre oh)
Call all my men dem, make dem ball out (ball out)
Tonight, I want to call her (call her)
Igbadun is important (important)
Igbadun is important
You no see we are crossing borders (borders)
The magic, we dey shun am (shun am)
All of my guys are ballers (ballers)
More balloon for my corner
They can't tell me nothing (nothing)
Thеy can't match my energy (energy)
Balling na normal thing (normal thing)
Cruising, Aston Martin (Martin)
All of thе blessings wey dey come my way (wey dey come my way)
They are all from God
And if dem try to talk
E go burn them like hot water oh (like hot water oh), hot water oh
You better look well, ko to soda oh (ko to soda oh), ko to soda oh
Counting my blessing titi d'ola oh (oh-oh, ohh)
Oya na grasshopper
Emi nikan, I be godfather oh (I be godfather oh)
I be the godfather oh (uh-uh, uh-uh, uh)
I no dey joke with my peace of mind (of mind)
Pass me the igbo, make I feel alright (alright)
When I'm with you, I'm with you for life
Girl, me, wanna blow your whistle all night (all night)
Baby, put your worries all on me (worries all on me)
I want to na' money (na' money)
Call all my men dem, make dem ball out (ball out)
Tonight, I want to call her (call her)
Igbadun is important (important)
Igbadun is important
You no see we are crossing borders (borders)
The magic, we dey shun am (shun am)
All of my guys are ballers (ballers)
More balloon for my corner
They can't tell me nothing (nothing)
Thеy can't match my energy (energy)
Balling na normal thing (normal thing)
Cruising, Aston Martin (Martin)
All of thе blessings wey dey come my way (wey dey come my way)
They are all from God
And if dem try to talk
E go burn them like hot water oh (like hot water oh), hot water oh
You better look well, ko to soda oh (ko to soda oh), ko to soda oh
Counting my blessing titi d'ola oh (oh-oh, ohh)
Oya na grasshopper
Emi nikan, I be godfather oh (I be godfather oh)
I be the godfather oh (uh-uh, uh-uh, uh)
Credits
Writer(s): David Adedeji Adeleke, Marcel Akunwata, Prince Oghenemine Omoferi
Lyrics powered by www.musixmatch.com
Link
Disclaimer:
i testi sono forniti da Musixmatch.
Per richieste di variazioni o rimozioni è possibile contattare
direttamente Musixmatch nel caso tu sia
un artista o
un publisher.