Testo Glory - Victony
Testo della canzone Glory (Victony), tratta dall'album Glory
Prayer for my people, beggi help me say, "Amen"
Say we no go suffer, up until forever when
Bad belle dey pray, I see ya fingers in the air
Dem dey copy, we say way we get the upper hand
Come on, baby, you can have a look
Come see how we're livin', we put sparkles in the roof
Only thing wey you fit talk na hallelu
All I do is win, my life a movie in a loop
Glory to God, glory to God
Somebody say, "Oghene doh"
Say them forgive me, a little love
Wey I for use push, a little more
If I talk the things wey we do
You for tell me say, no be true talk
Even when I dey for ground, I dey moon walk
Glory to God, glory to God oh
Eh-ah, caboo, caboo, bentayga
Tequila, we no dilute, bad behavior
Kele wey dey do balloon, dem dey here
See that one for black, her name na temptation
"Anythin' she wants, I got it," I say so
Chrome Heart to remember, your savior
Birkin, you go use that one play
So we for flex on everybody wey say we be failure
(Ooh, ah, ooh, wah)
I pray I never lose myself on this road
Them never see Ebelebe for beast mode
So, I dey show them stubborn
I wear my chain for head, to show my pain torments me
Nobody suspect, pray my heart repair
I dey feel am for my bone oh
I still dey feel am, dem no know, so eh
Glory to God, glory to God
(Ah-ooh) somebody say, "Oghene doh"
Say dem forgive me, a little love (eh-eh)
Wey I for use push a little more
If I talk the things wey we do (oh, oh-oh)
You for tell me say, "No be true talk"
Even when I dey for ground, I dey moon walk
Glory to God, glory to God oh
Say my name, Lord
Save my saviors
Red sky, I sail on
Keep my head high, and lay low
Need a bird eye for the radar
Need a third eye for the traitors
Say my name, Lord
(Hear my) prayer for my people, beggi help me say amen
Say we no go suffer, up until forever when
Bad belle dey pray, I see ya fingers in the air (air)
Dem dey copy, we say way we get the upper hand (oh, ooh)
Come on, baby, you can have a look
Come see how we're livin', we put sparkles in the roof
Only thing wey you fit talk na hallelu
All I do is win, my life a movie in a loop
Glory to God, glory to God
Credits
Writer(s): Ben Wilson, Anthony Victor, Banjo Oluwasemilogo
Lyrics powered by www.musixmatch.com
Link
Disclaimer:
i testi sono forniti da Musixmatch.
Per richieste di variazioni o rimozioni è possibile contattare
direttamente Musixmatch nel caso tu sia
un artista o
un publisher.