Rockol30

Testo Giveaway - Ruger feat. Zlatan

Testo della canzone Giveaway (Ruger feat. Zlatan), tratta dall'album Giveaway

Ibilẹ
I'm obsessed, I am so in love with myself
I dey burst my own brain, still impressing myself
You cannot shame the shameless, first work on yourself
You no righteous reach the girls wey stand Osapa by 12
Locked myself in my stash house, and I'm listening to Adele
Telling myself, "Ruger, go easy on them"
If I don kpuff them finish, who I wan compete with?
If I don lock them inside can, who them wan con beef with? (Nna)
Money na water, and e no get enemy
Me and my bros, we go make am by any means
As it is, na mint full my jeans
We dey do giveaway, at all, at all or anything
Who run am? Na Bros. J run everything
Wetin be savings? Ọmọ, we don chop everything
As it is, na mint full my jeans
We dey do givevaway, at all, at all or anything
I suppose go for X-ray 'cause every day, man, I dey chest billing (ki lo wi?)
Owu no go see me (ki lo sọ?) And the money no go finish (jẹ o mọ)
Check my head to my toe, Alhamdulilahi, you go see the steeze (yii)
Diamond on me my neck, body don dey freeze
Fine, fine girls dem wan give me kiss
I no fit stay up all night, make I no collect money like usher (usher)
All my men dey para, abi make I show you my contact? (Grrrt!)
Enemies na bastard, they later throway salute and shun sir
Mo kala gan-an, Mr. Joker, how much be my money in total?
Bros J (ah), make I no see nemesis
I don dey collect head inside Mercedes
Even dey do wèrè in God's premises (Jesu)
For days (ah), l'ati ibẹrẹ Genesis
Ọba collabo ni, ko dẹ s'ẹlomi
Ruger gbe wọn lọ pẹlu melody
Money na water (water), and e no get enemy
Me and my bros, we go make am by any means (any means)
As it is, na mint full my jeans (ayii)
We dey do giveaway, at all, at all or anything (jẹ ọ mọ, jẹ ọ mọ)
Who run am? (Ah), na Bros. J run everything (Bros. J)
Wetin be savings? Ọmọ, we don chop everything (everything)
As it is, na mint full my jeans (plenty mints)
We dey do givevaway, at all, at all or anything (who run am? Ah)
(If Oluwa no run am, ṣe na Usain Bolt wan run am?)



Credits
Writer(s): Temidayo Raphael Omoniyi, Michael Adebayo, Uche Martins Chikwudi
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link

Disclaimer: i testi sono forniti da Musixmatch.
Per richieste di variazioni o rimozioni è possibile contattare direttamente Musixmatch nel caso tu sia un artista o un publisher.

Elenco artisti

© 2025 Riproduzione riservata. Rockol.com S.r.l.
Policy uso immagini

Rockol

  • Utilizza solo immagini e fotografie rese disponibili a fini promozionali (“for press use”) da case discografiche, agenti di artisti e uffici stampa.
  • Usa le immagini per finalità di critica ed esercizio del diritto di cronaca, in modalità degradata conforme alle prescrizioni della legge sul diritto d'autore, utilizzate ad esclusivo corredo dei propri contenuti informativi.
  • Accetta solo fotografie non esclusive, destinate a utilizzo su testate e, in generale, quelle libere da diritti.
  • Pubblica immagini fotografiche dal vivo concesse in utilizzo da fotografi dei quali viene riportato il copyright.
  • È disponibile a corrispondere all'avente diritto un equo compenso in caso di pubblicazione di fotografie il cui autore sia, all'atto della pubblicazione, ignoto.

Segnalazioni

Vogliate segnalarci immediatamente la eventuali presenza di immagini non rientranti nelle fattispecie di cui sopra, per una nostra rapida valutazione e, ove confermato l’improprio utilizzo, per una immediata rimozione.