Rockol30

Testo Gawu - Mystro feat. Tiwa Savage

Testo della canzone Gawu (Mystro feat. Tiwa Savage), tratta dall'album Gawu

Gawu lekpa Gawu!!
Gawu, Gawu, Gawu, Gawu
Tiwa Savage.
This one na party starter. (Gawu)
I don't wanna waste the lamba. (Gawu)
Me no dey waste the lamba. (Gawu)
I don't wanna waste the lamba. (Gawu)
All these girls dey para. (Gawu)
Dem Don wait e tire. (Gawu)
They say mystro where the lamba (Gawu)
We want to shake it tire (Gawu)
Gugudu Gugudu Gugudu Gawu ohh
Gugudu Gugudu Gawu ohh
Gawu lekpa Gawu
I know say you go dance e tire
When you hear the banger
All the girls they manya ohh
Omo cynty royal (Gawu)
Davido start wahala (Gawu)
All the girls they find assurance (Gawu)
Oyibo give me dollar ohh (Gawu)
I dey find Elijah
Gugudu Gugudu Gugudu Gawu ohh
Gugudu Gugudu Gawu ohh
Gawu lekpa Gawu
Tell them say we dey for city royal
Everybody for here they loyal
I just wanna get to know you
Come make we chop the mollar
Balance am
So when the gbedu drop them go dance am
Anybody wey talk them go bounce am
My baby don't dull,
make you rock the waist like your own no dey function
Girl you carry heavy load
Put am for me low
Watin be the matter
Tiwa and mystro shuga
Gugudu Gugudu Gugudu Gawu ohh
Gugudu Gugudu Gawu ohh
Gawu lekpa Gawu
This one na party starter. (Gawu)
I don't wanna waste the lamba. (Gawu)
Me no dey waste the lamba. (Gawu)
I don't wanna waste the lamba. (Gawu)
All these girls dey para. (Gawu)
Dem Don wait e tire. (Gawu)
They say mystro where the lamba (Gawu)
We want to shake it tire (Gawu)
Gugudu Gugudu Gugudu Gawu ohh
Gugudu Gugudu Gawu ohh
Gawu lekpa Gawu
Outro.
-Lynz



Credits
Writer(s): Segun Micheal Ajayi
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link

Disclaimer: i testi sono forniti da Musixmatch.
Per richieste di variazioni o rimozioni è possibile contattare direttamente Musixmatch nel caso tu sia un artista o un publisher.

Elenco artisti

© 2025 Riproduzione riservata. Rockol.com S.r.l.
Policy uso immagini

Rockol

  • Utilizza solo immagini e fotografie rese disponibili a fini promozionali (“for press use”) da case discografiche, agenti di artisti e uffici stampa.
  • Usa le immagini per finalità di critica ed esercizio del diritto di cronaca, in modalità degradata conforme alle prescrizioni della legge sul diritto d'autore, utilizzate ad esclusivo corredo dei propri contenuti informativi.
  • Accetta solo fotografie non esclusive, destinate a utilizzo su testate e, in generale, quelle libere da diritti.
  • Pubblica immagini fotografiche dal vivo concesse in utilizzo da fotografi dei quali viene riportato il copyright.
  • È disponibile a corrispondere all'avente diritto un equo compenso in caso di pubblicazione di fotografie il cui autore sia, all'atto della pubblicazione, ignoto.

Segnalazioni

Vogliate segnalarci immediatamente la eventuali presenza di immagini non rientranti nelle fattispecie di cui sopra, per una nostra rapida valutazione e, ove confermato l’improprio utilizzo, per una immediata rimozione.