Testo Funke - Spyro
Testo della canzone Funke (Spyro), tratta dall'album Funke
Ooh oh
Spyro
Funke Funke on ja mi lara je
The way you love me like
The way you treat me like
Apostle must hear of this
Sey you give me joy
Wey dem no fit stop
Our love e no go spoil
If to sey i be snake I'll swallow
Plenty money wey pass 36 milla for you. Chei
And even if i fail jamb o i don't care
Don't mind as long as you dey there
Walahi
If you leave me I'll die
Ko si ounje ninu pot o
And if you leave me na see wetin i go chop o
Walahi
If you leave me I'll die
Ko si ounje ninu pot o
And if you leave me see na wetin i go chop o
No be sey na my
Kiss me kiss me yen yen baby kiss me
Can i come and do you eeehn baby do you ahn
If to sey i be snake I'll swallow
Plenty money wey pass 36 milla for you. Chei
And even if i fail jamb o i don't care
Don't mind as long as you dey there
Walahi
If you leave me I'll die
Ko si ounje ninu pot o
And if you leave me na see wetin i go chop o
Always loving you...
Credits
Writer(s): Samuel Onuche, Oludipe Oluwasanmi David
Lyrics powered by www.musixmatch.com
Link
Disclaimer:
i testi sono forniti da Musixmatch.
Per richieste di variazioni o rimozioni è possibile contattare
direttamente Musixmatch nel caso tu sia
un artista o
un publisher.