Testo Fresh Boy - Kay Bryn

Testo della canzone Fresh Boy (Kay Bryn), tratta dall'album Far From Original

Me and my guys on fresh
Living the life no stress
No be my fault no vex
Coz I've been living ontop no less
Make all the girls confess
Dem say the boy too fine
She say she wanna be mine
Coz I dey slay I be number one king here
Fresh boy
Sabi boy
Fine boy
Too soft
Too soft
Fresh boy
Sabi boy
Fine boy
Too soft
Fresh boy
Sabi boy
Fine boy
Too soft
Too soft
Fresh boy
Sabi boy
Fine boy
I be fine boy no be mouth charlie
Abi slay king
I dey hot charlie
Only me
Six packs
Fine face
Fine shape
Get beard
Get height no be beans charlie
I get swag no be mouth charlie
See my outfit na design charlie
Your girl friend
She dey trip charlie
I dey post she dey like I no lie charlie
Abe Sabi boy
Too good charlie
I no only fine get brain charlie
Only me
Sabi sing
Sabi dance
Sabi book
Sabi work
Sabi do everything charlie
Eheeeyyy
Fresh boy
Sabi boy
Fine boy
Too soft
Too soft
Fresh boy
Sabi boy
Fine boy
Too soft
Fresh boy
Sabi boy
Fine boy
Too soft
Too soft
Fresh boy
Sabi boy
Fine boy
Fine no ey pay
Fine boy name be kay
Fine no ey play
Adae stay fly each and everyday
Me and my guys on fresh
Living the life no stress
No be my fault no vex
Coz I've been living ontop no less
Make all the girls confess
Dem say the boy too fine
She say she wanna be mine
Coz I dey slay I be number one king here
Fresh boy
Sabi boy
Fine boy
Too soft
Too soft
Fresh boy
Sabi boy
Fine boy
Too soft
Fresh boy
Sabi boy
Fine boy
Too soft
Too soft
Fresh boy
Sabi boy
Fine boy



Credits
Writer(s): Evans Atta
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link

Disclaimer: i testi sono forniti da Musixmatch.
Per richieste di variazioni o rimozioni è possibile contattare direttamente Musixmatch nel caso tu sia un artista o un publisher.

Elenco artisti

© 2026 Riproduzione riservata. Rockol.com S.r.l.
Policy uso immagini

Rockol

  • Utilizza solo immagini e fotografie rese disponibili a fini promozionali (“for press use”) da case discografiche, agenti di artisti e uffici stampa.
  • Usa le immagini per finalità di critica ed esercizio del diritto di cronaca, in modalità degradata conforme alle prescrizioni della legge sul diritto d'autore, utilizzate ad esclusivo corredo dei propri contenuti informativi.
  • Accetta solo fotografie non esclusive, destinate a utilizzo su testate e, in generale, quelle libere da diritti.
  • Pubblica immagini fotografiche dal vivo concesse in utilizzo da fotografi dei quali viene riportato il copyright.
  • È disponibile a corrispondere all'avente diritto un equo compenso in caso di pubblicazione di fotografie il cui autore sia, all'atto della pubblicazione, ignoto.

Segnalazioni

Vogliate segnalarci immediatamente la eventuali presenza di immagini non rientranti nelle fattispecie di cui sopra, per una nostra rapida valutazione e, ove confermato l’improprio utilizzo, per una immediata rimozione.