Testo Frenemies - Rexxie feat. Oxlade

Testo della canzone Frenemies (Rexxie feat. Oxlade), tratta dall'album A True Champion

Ayy
Oxlade baby
(Yo)
Roro-ri na, ayy-ayy-ayy
Ara ra-ra, ra-ra
Roro-ro ro-ra
Yo, Rexxie 'pon this one
Roro-ri na, ayy-ayy-ayy
Ara ra-ra, ra-ra
Roro-ro, ro-ra (yeah-yo, oh-yeah)
K'oma pesi, I see
I see lot of enemies
Dem wanna take my place
Dem wanna hold me down
Motherfuckers dem be spoiling at me
Bomboclaati
I see
I see lot of enemies
Dem wanna hold me down
Some of dem backstabbin'
And at the same time, be spoiling at you
Brother, me, I no go no where (see)
Oluwa dey for me (so)
We no dey fear nobody (zero)
I go dey push any style to the fall (oh-oh, zero)
Omo, me I no go no where (see)
I go dey double up (gbosa)
I go bop and tall (zero)
Yeah-ooh (oh-oh, zero)
Shebi, na me be that 'Lere boy wey no get level
Now I dey pop on TV, you dey fear devil
You no go see heaven
I promise you level
'Cause every sinner man go die, he no go see heaven
Omo, you no fit reach us
Shebi, normally
And me, I shock everybody like a pandemic oh
I dey work, I dey pray
No be me, and Him grace
Still give me ginger to dey drop gbedu
Roro-ri na, ayy-ayy-ayy
Ara ra-ra, ra-ra
O'roro-ro ro-ra
Shebi, na me be that 'Lere boy wey no get level
Roro-ri na, ayy-ayy-ayy
Ara ra-ra, ra-ra
Roro-ro, ro-ra (yeah-yo, oh-yeah)
('Lere boy wey no get level?)
K'oma pesi, I see (I see)
I see lot of enemies (enemies)
Dem wanna take my place
Dem wanna hold me down
Motherfuckers dem be spoiling at me
Bomboclaati
I see
I see lot of enemies
Dem wanna hold me down
Some of dem backstabbin'
And at the same time dem be spoiling at you
Brother, me, I no go no where (see)
Oluwa dey for me (soh)
We no dey fear nobody (zero)
I go dey push any style to the fall (oh-oh, zero)
Omo, me I no go no where (see)
I go dey double up (gbosa)
I go bop and tall (zero)
Rexxie, Rexxie ni oh (oh-oh, zero)
See, me, I pray for my mama, and I pray for my brother
And I pray for my nephew, and I pray for my father
Pray for the people wey dey wish me well
And if you no like me, ogbeni, go to hell oh
Pray for my family, I pray for the ones
Wey mean a lot to me, and the ones wey
Make me regular dada (make me regular dada)
Oh-ah, oh-na
Me, I get whole niggas for my side
I go still dey fear, you go dey get one side
You dey carry this feelin' wey dey-dey one kain
Wey dey-dey one kain
(Spyritmyx)



Credits
Writer(s): Chisom Ezeh, Olaitan Ikuforiji
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link

Disclaimer: i testi sono forniti da Musixmatch.
Per richieste di variazioni o rimozioni è possibile contattare direttamente Musixmatch nel caso tu sia un artista o un publisher.

Elenco artisti

© 2026 Riproduzione riservata. Rockol.com S.r.l.
Policy uso immagini

Rockol

  • Utilizza solo immagini e fotografie rese disponibili a fini promozionali (“for press use”) da case discografiche, agenti di artisti e uffici stampa.
  • Usa le immagini per finalità di critica ed esercizio del diritto di cronaca, in modalità degradata conforme alle prescrizioni della legge sul diritto d'autore, utilizzate ad esclusivo corredo dei propri contenuti informativi.
  • Accetta solo fotografie non esclusive, destinate a utilizzo su testate e, in generale, quelle libere da diritti.
  • Pubblica immagini fotografiche dal vivo concesse in utilizzo da fotografi dei quali viene riportato il copyright.
  • È disponibile a corrispondere all'avente diritto un equo compenso in caso di pubblicazione di fotografie il cui autore sia, all'atto della pubblicazione, ignoto.

Segnalazioni

Vogliate segnalarci immediatamente la eventuali presenza di immagini non rientranti nelle fattispecie di cui sopra, per una nostra rapida valutazione e, ove confermato l’improprio utilizzo, per una immediata rimozione.