Testo Freaky - Hotkid

Testo della canzone Freaky (Hotkid), tratta dall'album Freaky - Single

Alhaja pikin oo
Oh baby girl showa freaky freaky freaky
Call me the money man that's my oriki riki riki
Bad man wanna put you in a blenty in a brand new blenty yeh
Make another man no go run my race like olympic olympi lympi
Ooorr yeah orrr yeah
Adunni showa freaky freaky freaky
Call me the money man that's my oriki riki riki
Bad man wanna put you in a blenty in a brand new blenty
Make another man no go run my race like olympic olympi lympi
Omada ko se jeje
Duro shoma jogede
Moni koye ma nogere
Torowo yen repete
Ah
Alo ma da kose jeje
Duro shoma jogede
Moni ko yema nogere
Ah
Toro wo yen repete
If you call on me i go pick up oo
My baby fine from default oo
Oya pick location make we link up oo
Yeh
I put your name for bill board oo
Say
Anything wey you want see ajeh i go get for ya
Say me i no dey cap for ya
Baby oya whine for the boy na my cash i go spray for ya baby oya dance me
See this girl to hot to the core that i call her my hell fire
Ohh baby you dey burn the boy
Oya strike a pose for the boy make i take e your picture naw yeehhhh
Molo ma da ko se jeje
Duro shoma jogede
Moni koye ma nogere ah
Torowo yen repete
Alo ma da kose jeje
Duro shoma jogede
Moni ko yema nogere
Toro wo yen repete
Oh baby girl showa freaky freaky freaky
Call me the money man that's my oriki riki riki
Bad man wanna put you in a blenty in a brand new blenty
Make another man no go run my race like olympic olympi lympi
Adunni showa freaky freaky freaky
Call me the money man that's my oriki riki riki
Bad man wanna put you in a blenty in a brand new blenty
Make another man no go run my race like olympic olympi lympi yeh
Omada ko se jeje you go wound oo
Duro shoma jogede abena you go wound oo
Moni koye ma nogere e go good oo
Torowo yen repete vibez
Alo ma da kose jeje you go wound oo
Duro shoma jogede abena you go wound oo
Moni ko yema nogere e go good oo
Toro wo yen repete
Ouuuuuu vibez vibez vibez
It's alhaja pikin oo oo ah
Ouuu oo ouuu oooo na who do the beat ooo ooo
Shey you no know na ozedikus nak me the beat oo oo ah



Credits
Writer(s): Adeola Moshood
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link

Disclaimer: i testi sono forniti da Musixmatch.
Per richieste di variazioni o rimozioni è possibile contattare direttamente Musixmatch nel caso tu sia un artista o un publisher.

Elenco artisti

© 2026 Riproduzione riservata. Rockol.com S.r.l.
Policy uso immagini

Rockol

  • Utilizza solo immagini e fotografie rese disponibili a fini promozionali (“for press use”) da case discografiche, agenti di artisti e uffici stampa.
  • Usa le immagini per finalità di critica ed esercizio del diritto di cronaca, in modalità degradata conforme alle prescrizioni della legge sul diritto d'autore, utilizzate ad esclusivo corredo dei propri contenuti informativi.
  • Accetta solo fotografie non esclusive, destinate a utilizzo su testate e, in generale, quelle libere da diritti.
  • Pubblica immagini fotografiche dal vivo concesse in utilizzo da fotografi dei quali viene riportato il copyright.
  • È disponibile a corrispondere all'avente diritto un equo compenso in caso di pubblicazione di fotografie il cui autore sia, all'atto della pubblicazione, ignoto.

Segnalazioni

Vogliate segnalarci immediatamente la eventuali presenza di immagini non rientranti nelle fattispecie di cui sopra, per una nostra rapida valutazione e, ove confermato l’improprio utilizzo, per una immediata rimozione.