Testo FOCUS - Kemuel
Testo della canzone FOCUS (Kemuel), tratta dall'album Clouds
Cross on my chest
Me no fear any mortal human
Wey breathe and bleed like me
Come from a place called PH City
But you no go know till you come try me
I understand say many people no like me
But wetin concern me
Life show me pepper, I grind am use see front
Make nobody dey come whine me (Oh oh)
If I give up, I don fck up
Success no get shortcut
I no fit lose focus oh no
If I give up, I don fck up
No time to dey love up
I no fit lose focus oh no
(Ahhh)
(Uhn uhn)
Come any day any weather (Me I stand fit)
Whether na check or checkers (Me I stand fit)
Me I dey fight like Jedi (Jedi)
For the things I desire (desire oh)
Whether I drink cold water (cold water oh)
Whether I drink hot water (hot water oh)
Me I no go fit tire (tire oh)
Tire to chase my wire (wire oh)
If I give up I done fck up
Success no get short cut
I no fit lose focus oh no
If I give up I don fck up
No time to dey love up
I no fit lose focus oh no (No fit lose focus no)
If I give up I done fck up
Success no get short cut
I no fit lose focus oh no
If I give up I don fck up
No time to dey love up
I no fit lose focus oh no
Credits
Writer(s): Kēmuel Emmanuel
Lyrics powered by www.musixmatch.com
Link
Disclaimer:
i testi sono forniti da Musixmatch.
Per richieste di variazioni o rimozioni è possibile contattare
direttamente Musixmatch nel caso tu sia
un artista o
un publisher.