Traduzione di
Focus

Testo Focus - Joeboy

Testo della canzone Focus (Joeboy), tratta dall'album Somewhere Between Beauty & Magic (Deluxe)

Oo no no ye ye ye
Focus sey me I dey try focus
Girl na you dey scatter my thinking oh and I no dey know wassup
Sey you for let me know wetin dey your mind
And I go let you know wetin dey mind
So we fit both know
Wetin we dey find
Straight to the point make we no waste our time
Sey you no need to dey buga
You no need to dey form
And you only need to let me know
If I'm the one you want
Sey you no need to dey buga no no
You no need to dey form
And you only need to let me know (if I'm the one you want)
Tori moti moti moti moti moti moti
Moti shayo
You driving me crazy
I'm feeling so lazy
Tori moti moti moti moti moti moti, moti baby
You driving me crazy
I'm feeling so lazy yeah
To like a person no be crime
And if you like a person show your sign
I know sey I be player those times
Oh no
So you for let me know wetin dey your mind
And I go let you know wetin dey my mind
So we fit both know
Wetin we dey find
Straight to the point make we no waste our time
Sey you no need to dey buga
You no need to dey form
And you only need to let me know
If I'm the one you want
Sey you no need to dey buga no no
You no need to dey form
And you only need to let me know (if I'm the one you want)
Tori moti moti moti moti moti moti
Moti shayo
You driving me crazy
I'm feeling so lazy
Tori moti moti moti moti moti moti, moti baby
You driving me crazy
I'm feeling so lazy ye
To like a person no be crime
Sey you for let me know wetin dey your mind
And I go let you know wetin dey my mind
Wetin we dey find
Straight to the point make we no waste our time



Credits
Writer(s): Joseph Akinfenwa Donus, John Dosunmu Mensah
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link

Disclaimer: i testi sono forniti da Musixmatch.
Per richieste di variazioni o rimozioni è possibile contattare direttamente Musixmatch nel caso tu sia un artista o un publisher.

Traduzione di
Focus

Elenco artisti

© 2026 Riproduzione riservata. Rockol.com S.r.l.
Policy uso immagini

Rockol

  • Utilizza solo immagini e fotografie rese disponibili a fini promozionali (“for press use”) da case discografiche, agenti di artisti e uffici stampa.
  • Usa le immagini per finalità di critica ed esercizio del diritto di cronaca, in modalità degradata conforme alle prescrizioni della legge sul diritto d'autore, utilizzate ad esclusivo corredo dei propri contenuti informativi.
  • Accetta solo fotografie non esclusive, destinate a utilizzo su testate e, in generale, quelle libere da diritti.
  • Pubblica immagini fotografiche dal vivo concesse in utilizzo da fotografi dei quali viene riportato il copyright.
  • È disponibile a corrispondere all'avente diritto un equo compenso in caso di pubblicazione di fotografie il cui autore sia, all'atto della pubblicazione, ignoto.

Segnalazioni

Vogliate segnalarci immediatamente la eventuali presenza di immagini non rientranti nelle fattispecie di cui sopra, per una nostra rapida valutazione e, ove confermato l’improprio utilizzo, per una immediata rimozione.