Testo Finito - Chuq

Testo della canzone Finito (Chuq), tratta dall'album Finito

God abeg
Help chuq abeg
Make my peper rest
Oh no no yeah
God abeg
Help chuq abeg
Make my peper rest
Oh no
Make the money go round
Like Merry go round
Baba God Biko run am
We dey beg make e quick come
Oh no
make the money go round
Like merry go round
Baba God biko run am
We dey beg make e quick come
Oh no woa woa woa
Na who get money na him be man
Who get money na him be man
Who get money na him be man
Oh no no yeah
Na who get money na him be man
Who get money na him be man
Who get money na him be man
Oh no
I pray I pray I pray
Make my money no finito
Make them no see me finish
woa woa
I pray I pray I pray I pray
Make my money no finito
Make them no see me finish
Woa woa yeah
Wahala full my head like a dandruff
Pressing me billing like laptop
Too many shege wey me I done chop
But I know talk
Most of them no like me
But e no dey stress me
Kilo ko mi
I get money
Fall up on me
Plenty plenty money
Fall up on me
Plenty plenty money
Holy Father cover me
A lot a lot a people wanna tumble me
They pushing my ladder
cause they wanna fall me
Gimme biggi rabba
Wey go shock me
No no no no no no
Na who get money na him be man
Who get money na him be man
Who get money na him be man
Oh no
I pray I pray I pray
Making my money no finito
Making them no see me finish
Woa woa
I pray I pray I pray I pray
Making my money no finito
Making them no see me finish
woa woa yeah



Credits
Writer(s): Austine Chukwuma Utulu, Peter Asare Bediako
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link

Disclaimer: i testi sono forniti da Musixmatch.
Per richieste di variazioni o rimozioni è possibile contattare direttamente Musixmatch nel caso tu sia un artista o un publisher.

Elenco artisti

© 2026 Riproduzione riservata. Rockol.com S.r.l.
Policy uso immagini

Rockol

  • Utilizza solo immagini e fotografie rese disponibili a fini promozionali (“for press use”) da case discografiche, agenti di artisti e uffici stampa.
  • Usa le immagini per finalità di critica ed esercizio del diritto di cronaca, in modalità degradata conforme alle prescrizioni della legge sul diritto d'autore, utilizzate ad esclusivo corredo dei propri contenuti informativi.
  • Accetta solo fotografie non esclusive, destinate a utilizzo su testate e, in generale, quelle libere da diritti.
  • Pubblica immagini fotografiche dal vivo concesse in utilizzo da fotografi dei quali viene riportato il copyright.
  • È disponibile a corrispondere all'avente diritto un equo compenso in caso di pubblicazione di fotografie il cui autore sia, all'atto della pubblicazione, ignoto.

Segnalazioni

Vogliate segnalarci immediatamente la eventuali presenza di immagini non rientranti nelle fattispecie di cui sopra, per una nostra rapida valutazione e, ove confermato l’improprio utilizzo, per una immediata rimozione.