Testo Find Me - Shallipopi
Testo della canzone Find Me (Shallipopi), tratta dall'album Shakespopi
En, en, en...
They call me Shalipopi
En, en, en, enter
Only one Pluto Presido
Every day when I wake up (money dey find me o)
Before money con dey find me (many people dey whine me o)
I work, body tire me
(From seven jobs, dem fire me)
I con start dey smoke igbo
(Fly like flamingo o)
People never put mouth for my matter, I go put them to rest
Where I from come nor be clear eye, so, if you dey whine
We many wey go vex (no go dey)
The kind money wey you go get, dem go find you (ehn)
Naim make dem dey find me o (confrm)
Elon dey find me o
President dey find me o (ehn)
Governor dey find me (ay)
All of them, them dey find me o (confirm)
Elon dey find me o (ehn)
President dey find me o (say)
Governor dey find me
All of them, them dey find me o
Find me, find me, dem-a find me (confirm)
Diamonds on my neck, and my wrist, e be icy
I'm in New York City, NYC (clear)
Curry on the beat, so the beat might be spicy (clear)
Nor go try me, I fit take action
Take action with my bumpersion (ehn?)
No need for any interaction
Nor dey call my phone if nor be transaction
Way, no go try me, I fit take action (confirm)
Take action with my bumpersion
No need for any interaction
Nor dey call my phone if nor be transaction, way
Every day when I wake up (money dey find me o)
Before money con dey find me (many people dey whine me o)
I work, body tire me
(From seven jobs, dem fire me)
I con start dey smoke igbo
(Fly like flamingo o)
People never put mouth for my matter
I go put them to rest
Where I from come nor be clear eye, so, if you dey whine
We many wey go vex (no go dey)
The kind money you go get, dem go find you (ehn)
Naim make dem dey find me o (Yo X) (confirm)
Dey find me o
Dey find me o (ehn)
Credits
Writer(s): Olanrewaju Adeyemi, Crown Osamede Uzama
Lyrics powered by www.musixmatch.com
Link
Disclaimer:
i testi sono forniti da Musixmatch.
Per richieste di variazioni o rimozioni è possibile contattare
direttamente Musixmatch nel caso tu sia
un artista o
un publisher.