Testo Final Destination - Monaky

Testo della canzone Final Destination (Monaky), tratta dall'album Patient Zero

I don reach, the cross road
I no know where to go
Who put me for komkom?
Who put me, for this komkom?
Hmmm I wan escape o
I don dey do things dey hustle
Everywhere 247
Balance am baba, make you shuffle
Incinerate my choco
When man go dey on a leisure
Everyday, man on a mission
Baba God show me, a vision
Make I share, benediction
Everyday, man on a mission
When man go dey on a leisure
Baba God show me, a vision
Na overall
If baba put ice for ur cup
I go chop am more
I go chop am long
I go chop am uh nor nor
I go chop am more
Therapy say make I do stop to dey use
But Mary j stabilize the mental swing (e dey cure)
Accountant telling me, to stop to dey book
But the kalo kalo still dey pay school fees (aje)
I tell dem I no fit shout
Una no fit make me, use my falsetto
Call my dealer to bring me, loud
Naso I hear from above
Just dey smoke your Igbo, dey relax
Order ofada make you chillax
Spread your bed call your girl
Bobby make you go baff
I don tell you say, weeping no dey last
I don pay for the cross make dem gbes
E don bash
I don see the end before the beginning
Na success e end
Dey waka wem wem wem wem wem wem
Na overall
If baba put ice, for your cup
I go chop am, more
I go chop am, long
I go chop am, uh nor nor
I go chop am, more
Me I no dey for ur bed
Only me dey for ma bed



Credits
Writer(s): Christian Osemwegie, Harrison Ekunwe
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link

Disclaimer: i testi sono forniti da Musixmatch.
Per richieste di variazioni o rimozioni è possibile contattare direttamente Musixmatch nel caso tu sia un artista o un publisher.

Elenco artisti

© 2026 Riproduzione riservata. Rockol.com S.r.l.
Policy uso immagini

Rockol

  • Utilizza solo immagini e fotografie rese disponibili a fini promozionali (“for press use”) da case discografiche, agenti di artisti e uffici stampa.
  • Usa le immagini per finalità di critica ed esercizio del diritto di cronaca, in modalità degradata conforme alle prescrizioni della legge sul diritto d'autore, utilizzate ad esclusivo corredo dei propri contenuti informativi.
  • Accetta solo fotografie non esclusive, destinate a utilizzo su testate e, in generale, quelle libere da diritti.
  • Pubblica immagini fotografiche dal vivo concesse in utilizzo da fotografi dei quali viene riportato il copyright.
  • È disponibile a corrispondere all'avente diritto un equo compenso in caso di pubblicazione di fotografie il cui autore sia, all'atto della pubblicazione, ignoto.

Segnalazioni

Vogliate segnalarci immediatamente la eventuali presenza di immagini non rientranti nelle fattispecie di cui sopra, per una nostra rapida valutazione e, ove confermato l’improprio utilizzo, per una immediata rimozione.