Testo Fifa - Myspro

Testo della canzone Fifa (Myspro), tratta dall'album Fifa

Fire
She Sanctify
I use her take buga
Can I say she whale too heavy
To move I know the gear
Uuh uuh
Just bend it up
Na 9 month I take cum
Taking you to that wing
Wey you no fit to Divorce
Billion long
Say How many town
Obodo fit to hire uuuuuh
I be FIFA UUH
She be final UUH
Oo oo
And How many town
Obodo fit to hire UUH
My lady fire ooh
She be final uuh
Uuuh uuh
Ee wey
Benjamin won go seke
Omo logbo
We live to jete
Looku looku
Won se de
Dem won pure water
For the EDE
Oh Aaah
Attention
Give me attention
ANd I no get time
For tension
Divider no be dimension
Since I get the tip
I'm on top
How many town
Obodo fit to hire uuuuuh
I be FIFA UUH
She be final UUH
Oo oo
How many town
Obodo fit to hire UUH
My lady fire ooh
She's the final uuh
Uuuh uuh
She taste just like jaman juice
Come close make i catch your cruise
And I no go price your goods
And I Dey for you
Buy you some kinds of shoes
And I no go never ever let you loose
Balance the love you choose
Cry you River
Not pool
Aah
Keep a secrete
Never ever let no body know
Ooh aaah
Attention
Give me attention
Nd I no get time
For tension
Divider no be dimension
Since I get the tip
I'm on top
Attention
Give me attention
Nd I no get time
For tension
Divider no be dimension
Since I get the tip
I'm on top
How many town
Obodo fit to hire uuuuuh
I be FIFA UUH
She be final UUH
Oo oo
How many town
Obodo fit to hire UUH
My lady fire ooh
She's the final uuh
Uuuh uuh



Credits
Writer(s):
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link

Disclaimer: i testi sono forniti da Musixmatch.
Per richieste di variazioni o rimozioni è possibile contattare direttamente Musixmatch nel caso tu sia un artista o un publisher.

Elenco artisti

© 2026 Riproduzione riservata. Rockol.com S.r.l.
Policy uso immagini

Rockol

  • Utilizza solo immagini e fotografie rese disponibili a fini promozionali (“for press use”) da case discografiche, agenti di artisti e uffici stampa.
  • Usa le immagini per finalità di critica ed esercizio del diritto di cronaca, in modalità degradata conforme alle prescrizioni della legge sul diritto d'autore, utilizzate ad esclusivo corredo dei propri contenuti informativi.
  • Accetta solo fotografie non esclusive, destinate a utilizzo su testate e, in generale, quelle libere da diritti.
  • Pubblica immagini fotografiche dal vivo concesse in utilizzo da fotografi dei quali viene riportato il copyright.
  • È disponibile a corrispondere all'avente diritto un equo compenso in caso di pubblicazione di fotografie il cui autore sia, all'atto della pubblicazione, ignoto.

Segnalazioni

Vogliate segnalarci immediatamente la eventuali presenza di immagini non rientranti nelle fattispecie di cui sopra, per una nostra rapida valutazione e, ove confermato l’improprio utilizzo, per una immediata rimozione.