Testo Feeling Good - Guchi
Testo della canzone Feeling Good (Guchi), tratta dall'album Feeling Good - Single
Ched
Bayanni
Gucci, ay (wey)
Mm, living my life, I no pretend (oh, no-no)
Everything I do na for the best (everything I do na for the best, oh)
I no fit overthink, oh (me, I no like stress)
Steady on my speed, oh (dem no fit catch me)
Decimal
Check my point, e dey personal
Idan ní mi, má lọ bẹ sí wá
Uh, from London to Argentina
Pull up in a Rolls, but we leave in a Bentley now
Check my point, e dey personal
Idan ní mi, má lọ bẹ sí wá
Uh, from London to Argentina
Pull up in a Rolls, but we leave in a Bentley now
And I'm feeling good tonight (good tonight)
Let's catch up with the cruise tonight (tonight)
Leave everything you dey do tonight (do tonight)
Just come get in the mood tonight (yeah)
Me, I wan' flex, me, I wan' enjoy
Eeny-miny-mo, all my energy plenty sha (for the Lord's sake)
I'm going on top
Make nobody come dey use my head dey kpa
I no dey wrong nobody
Na why I no dey worry (no, no)
Na God wey fit judge me (oh, no, no)
Decimal
Check my point, e dey personal
Idan ní mi, má lọ bẹ sí wá
Uh, from London to Argentina
Pull up in a Rolls, but we leave in a Bentley now
Check my point, e dey personal
Idan ní mi, má lọ bẹ sí wá
Uh, from London to Argentina
Pull up in a Rolls, but we leave in a Bentley now
I'm feeling good tonight (good tonight)
Let's catch up with the cruise tonight (tonight)
Leave everything you dey do tonight (do tonight)
Just come get in the mood tonight
Timi Jay on the track
Chech-da-producer
Decimal
Check my point, e dey personal
Idan ní mi, má lọ bẹ sí wá
Uh, from London to Argentina
Pull up in a Rolls, but we leave in a Bentley now
Credits
Writer(s): Ugochi Lydia Onuoha, Chimezie Elvis Akujobi, Abimbola Elijah Oladokun, Valentine Anikwenze, Prosper Udo
Lyrics powered by www.musixmatch.com
Link
Disclaimer:
i testi sono forniti da Musixmatch.
Per richieste di variazioni o rimozioni è possibile contattare
direttamente Musixmatch nel caso tu sia
un artista o
un publisher.