Testo Feel Good - Vicoka
Testo della canzone Feel Good (Vicoka), tratta dall'album Feel Good
I just wan feel good
I just wan feel good
I just wan feel good
I just wan feel good
I just wan feel good
I just wan feel good
I just wan feel good
I just wan feel good
Cocaine, e no be pain killer wey dey cure pain, oh cure pain
Mama pray for me, i need that your prayer wey dey help me, oh help me
I no want anything wey go wan dey bother me
As i dey grind i no send anybody
If E too much i go down on my knees and tell me needs
To baba God wey dey help anybody
And I'm feeling good today eh eh
I'm feeling good today eh eh
And I'm feeling good today eh eh eh eh
I'm feeling good today
I'm feeling good today
And I'm feeling good today today(ohh wipe your tears)
I'm feeling good today today(ohh see your shine beside you)
And I'm feeling good today eh eh today(ohh wipe your tears)
I'm feeling good today(ohh see your shine beside you)
I'm feeling good today and I'm feeling good today
I just wan feel good
I just wan feel good
I just wan feel good
I just wan feel good
I just wan feel good
I just wan feel good
I just wan feel good
I just wan feel good
And i don tire, to dey reason wetin no matter
Cus na God wey be my father
And i know say one day e go better
So why i come dey stress
For matter wey i for dey rest
Go dey feel say i dey depressed
With the things we e full my head oo
I no want anything wey go wan dey bother me
As i dey grind i no send anybody
If E too much i go down on my knees and tell me needs
To baba God wey dey help anybody
And I'm feeling good today eh eh
I'm feeling good today eh eh
And I'm feeling good today eh eh eh eh
I'm feeling good today
I'm feeling good today
Ohhh wipe your tears
Ohhh see your shine beside you
Ohhh wipe your tears
Ohhh see your shine beside you
I just wan feel good
I just wan feel good
I just wan feel good
I just wan feel good
I just wan feel good
I just wan feel good
I just wan feel good
I just wan feel good
Credits
Writer(s): Christopher Victory
Lyrics powered by www.musixmatch.com
Link
Disclaimer:
i testi sono forniti da Musixmatch.
Per richieste di variazioni o rimozioni è possibile contattare
direttamente Musixmatch nel caso tu sia
un artista o
un publisher.