Testo Every Year - Surrex

Testo della canzone Every Year (Surrex), tratta dall'album Every Year

Phrizsound
Go by the name Surrex
S U double R E X
Wavegod
Shiaa
This year na my year
Last year na my year
Next year na my year
Na every year be my year
This year na my year
Last year na my year
Next year na my year
Na every year be my year
This year na my year
Last year na my year
Next year na my year
Na every year be my year
This year na my year
Last year na my year
Next year na my year
Na every year be my year
Steady on the grind me I no wan carry last
Make money long Like say na match pass
Oluwa I still Dey come up No be me sabi pass
If e tight, abeg make I still pass
E go better e go better I nearly ask God when (Chai)
Plan my year I carry book and pen
Save me like Daniel For inside lions den
I Dey thank God for growth No be so e be back then
No sleeping on a bike You can't even take a nap
You know how many times they say I no sabi rap
I be like custard All these rappers them be pap
Money dey so I no go ever sap (scam god)
One time for the one time
Two time for the two time
For the people wey give me tough time
Three times and fourth time
For the people wey give me good time
This year na my year
Last year na my year
Next year na my year
Na every year be my year
This year na my year
Last year na my year
Next year na my year
Na every year be my year
This year, I'm going for what's good for me
Blessings fall on me
Money fall on me
Make OBO call on me
Man of God abeg no whine me
Collect my money
This year na my
Say this year na my year
Next year na my year
Just as last year be my year
If I see my year
I go know my year
This year na my year
Last year na my year
Next year na my year
Na every year be my year
This year na my year
Last year na my year
Next year na my year
Na every year be my year
This year na my year
Last year na my year
Next year na my year
Na every year be my year



Credits
Writer(s): Success Cornelius
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link

Disclaimer: i testi sono forniti da Musixmatch.
Per richieste di variazioni o rimozioni è possibile contattare direttamente Musixmatch nel caso tu sia un artista o un publisher.

Elenco artisti

© 2026 Riproduzione riservata. Rockol.com S.r.l.
Policy uso immagini

Rockol

  • Utilizza solo immagini e fotografie rese disponibili a fini promozionali (“for press use”) da case discografiche, agenti di artisti e uffici stampa.
  • Usa le immagini per finalità di critica ed esercizio del diritto di cronaca, in modalità degradata conforme alle prescrizioni della legge sul diritto d'autore, utilizzate ad esclusivo corredo dei propri contenuti informativi.
  • Accetta solo fotografie non esclusive, destinate a utilizzo su testate e, in generale, quelle libere da diritti.
  • Pubblica immagini fotografiche dal vivo concesse in utilizzo da fotografi dei quali viene riportato il copyright.
  • È disponibile a corrispondere all'avente diritto un equo compenso in caso di pubblicazione di fotografie il cui autore sia, all'atto della pubblicazione, ignoto.

Segnalazioni

Vogliate segnalarci immediatamente la eventuali presenza di immagini non rientranti nelle fattispecie di cui sopra, per una nostra rapida valutazione e, ove confermato l’improprio utilizzo, per una immediata rimozione.