Testo Embassy - R2Bees

Testo della canzone Embassy (R2Bees), tratta dall'album Embassy

R2beees
Yeh dem dey spy as if they care (it's kiskco)
Only for you to know
Na dem dey set the trap for there
Ehh I just dey look I take my chair
We dey see too well oo
Even we drinking all the beer
Welldone alright
R2bess this 2bees that
Bombocalt you don't know from de start
Ah dey see the girl dem so a chork
Enter mi room and pass me the love
She dey call call me I no dey call back, no never
Ibi so wey you dey ee
You dey look for me and am gone ee ee
She go like to follow go
C'est ne pas le problem oo
Girl ago give you the visa
Ago be your embassy oo
She want to go to America
When we dey play we no get time
Pass me the port for your Visa (Visa)
Ago bi your embassy oo
Ehh, ago bi your embassy oo
Abi looking for a girl like you
Fafa fuga i swear i like you
I take you to my hood tema site too
Girl here bi getto but still life cool
Baby you fine what do you want
From the back or you want it from front
We get razlor we get blunt
We get loud front or from drum
Ago protect you like safe sex
This be paedae abi your pay check
You remind me of my ex from SHS
Baby will you marry me please say yes (yes)
(Ohh) she dey like to follow go
C'est ne pas le problem oo
Girl ago give you the Visa
Ago be your embassy oo
She want to go to America
When we dey play we no get time
Pass me the port for your Visa
Ago bi your embassy oo, ehh
Everything we having the girl dem no
So she wan ripe on the bad man doe
She say whether inna sunshine, rain and snow
Pick up pick up the thing Make dem flow multiple
Girl come to the door ready for the stampede and have it more
Wetin you dey want a that you go get
You say you want fly out to put on collect
Ee ee ee we are ready to play
Every girl wey follow me trace
You reach immigration call on my name
No dey bring no ticket a put you for plane ee ee
She dey like to follow go
C'est ne pas le problem oo
Girl ago give you the Visa
Ago be your embassy oo
She want to go to America
When we dey play we no get time
Pass me the port for your Visa
Ago be your embassy oo, eh
Ago be your embassy oo
She dey like to follow go
C'est ne pas la problem oo
Girl ago give you the Visa
Ago be your embassy oo



Credits
Writer(s): Sean Awuku Maxbornd, Abdul Mugeez Rashid
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link

Disclaimer: i testi sono forniti da Musixmatch.
Per richieste di variazioni o rimozioni è possibile contattare direttamente Musixmatch nel caso tu sia un artista o un publisher.

Elenco artisti

© 2026 Riproduzione riservata. Rockol.com S.r.l.
Policy uso immagini

Rockol

  • Utilizza solo immagini e fotografie rese disponibili a fini promozionali (“for press use”) da case discografiche, agenti di artisti e uffici stampa.
  • Usa le immagini per finalità di critica ed esercizio del diritto di cronaca, in modalità degradata conforme alle prescrizioni della legge sul diritto d'autore, utilizzate ad esclusivo corredo dei propri contenuti informativi.
  • Accetta solo fotografie non esclusive, destinate a utilizzo su testate e, in generale, quelle libere da diritti.
  • Pubblica immagini fotografiche dal vivo concesse in utilizzo da fotografi dei quali viene riportato il copyright.
  • È disponibile a corrispondere all'avente diritto un equo compenso in caso di pubblicazione di fotografie il cui autore sia, all'atto della pubblicazione, ignoto.

Segnalazioni

Vogliate segnalarci immediatamente la eventuali presenza di immagini non rientranti nelle fattispecie di cui sopra, per una nostra rapida valutazione e, ove confermato l’improprio utilizzo, per una immediata rimozione.