Testo Elevate - Balloranking

Testo della canzone Elevate (Balloranking), tratta dall'album Elevate

Ahn, ahn-ahn, ahn
(Bhadman, Bhadman Rhedi)
Boy Ranking
Early wey mi wake, I go down on my knees
And I pray for my needs
Jah listen to my heart
Amen to my prayer, as I dey do my thing
I know say some still dey doubt how I wan take do am
But, me never forfeit
'Cause I know say wetin God no fit do, no dey exist
So, I'm not in haste, I been dey wait (wait)
It's been a while, I been dey meditate (been dey meditate)
I know say me I go elevate (elevate)
So, me no go fit tell dem, make dem no dey underrate (make dem no dey underrate)
Very soon, say the boy go elevate (go elevate)
Say amen to my prayers, make e no dey late
(Make e no dey late na)
Through grace, me ah grow from grass
And I got different stories for the scars
Incase you dunno, my mission is so wild
No be say me distance, na kaluba I dey find
Me, I stay strong even when me know say the journey long (even when me know say the journey long)
Me hustle more, I give no excuse (no excuse)
When I dey for mi grind, awon, won re'ju (won re'ju)
One mind, I no say Baba dey my side
You know na big win if I make Mama Dada proud
Steady doin' big things before I clock 35
(Me, I stay strong even when me know say the journey long)
(Me hustle more, I give no excuse)
(When I dey for mi grind, awon, won re'ju)
Eh, eh-eh, eh
Early wey mi wake, I go down on my knees
And I pray for my needs
Jah listen to my heart
Amen to my prayer, as I dey do my thing
I know say some still dey doubt how I wan take do am
But, me never forfeit
'Cause I know say wetin God no fit do, no dey exist
So, I'm not in haste, I been dey wait (wait)
It's been a while, I been dey meditate (been dey meditate)
I know say me I go elevate (elevate)
So, me no go fit tell dem, make dem no dey underrate (make dem no dey underrate)
Very soon, say the boy go elevate (go elevate)
Say amen to my prayers, make e no dey late
(Sunshine on the Mix)



Credits
Writer(s): Chisom Ezeh, Balogun Olamilekan
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link

Disclaimer: i testi sono forniti da Musixmatch.
Per richieste di variazioni o rimozioni è possibile contattare direttamente Musixmatch nel caso tu sia un artista o un publisher.

Elenco artisti

© 2026 Riproduzione riservata. Rockol.com S.r.l.
Policy uso immagini

Rockol

  • Utilizza solo immagini e fotografie rese disponibili a fini promozionali (“for press use”) da case discografiche, agenti di artisti e uffici stampa.
  • Usa le immagini per finalità di critica ed esercizio del diritto di cronaca, in modalità degradata conforme alle prescrizioni della legge sul diritto d'autore, utilizzate ad esclusivo corredo dei propri contenuti informativi.
  • Accetta solo fotografie non esclusive, destinate a utilizzo su testate e, in generale, quelle libere da diritti.
  • Pubblica immagini fotografiche dal vivo concesse in utilizzo da fotografi dei quali viene riportato il copyright.
  • È disponibile a corrispondere all'avente diritto un equo compenso in caso di pubblicazione di fotografie il cui autore sia, all'atto della pubblicazione, ignoto.

Segnalazioni

Vogliate segnalarci immediatamente la eventuali presenza di immagini non rientranti nelle fattispecie di cui sopra, per una nostra rapida valutazione e, ove confermato l’improprio utilizzo, per una immediata rimozione.