Testo E No Pay - Henry Adams
Testo della canzone E No Pay (Henry Adams), tratta dall'album No Bad Vibes
Shebi you say no matter what, no matter the condition, you will not leave me
Shebi you say make dem dey talk say you no go pay attention, you say you will not leave me
Now your talk don dey change
E be like our love don dey fade
Shey na so e go dey eh, omo e no pay
Now your talk don dey change
E be like our love don dey fade
Shey na so e go dey eh, omo e no go pay
Omo e no pay
Omo e no go pay
Omo e no go pay, baby don't leave me
Omo e no pay
Omo e no go pay
Omo e no go pay, baby don't leave me
Tati soro oti tojo eh
Baby I'm still knocking your door eh
Dakun come and be my odor eh
My odor yewu
You tell me say no one fit chance me
Now all of them don dey laugh me
No be the thing wey you promise eh
Ta se so ko niyen
Now your talk don dey change
E be like our love don dey fade
Shey na so e go dey eh, omo e no pay
Now your talk don dey change
E be like our love don dey fade
Shey na so e go dey eh, omo e no go pay
Omo e no pay
Omo e no go pay
Omo e no go pay, baby don't leave me
Omo e no pay
Omo e no go pay
Omo e no go pay, baby don't leave me
Omo e no pay
Omo e no go pay
Omo e no go pay, baby don't leave me
Omo e no pay
Omo e no go pay
Omo e no go pay, baby don't leave me
Henry Adams
Credits
Writer(s): Henry Adams
Lyrics powered by www.musixmatch.com
Link
Disclaimer:
i testi sono forniti da Musixmatch.
Per richieste di variazioni o rimozioni è possibile contattare
direttamente Musixmatch nel caso tu sia
un artista o
un publisher.