Testo E No Easy - P-Square

Testo della canzone E No Easy (P-Square), tratta dall'album Nigeria Gold (YouTube)

Baba God na your hand work hey
No be lie iye, na your hand
Work hey. I say, e no easy hey
Oh oh, oh oh To dey sing and
Dey dance and the people dey rejoice
Hey. My brother, my
Sister no be today. If e good or
Bad, make we dey thank God
Hey. Baba God na your hand work
Hey. No be lie hey. Haa! I
Say no be lie hey
No be everybody wey sleep for
Night wake up see the light
Hey. See the future is bright
Hey. And e dey enter for eye
Hey. Make you do your best hey
Baba God go handle the rest
Hey
Even if you no get money, dey jolly
Dey shake body. No
Need to dey tear body. If no be
God hey-hey. Na some be dead
Body. Nobody be born baby. When
You fall, you go stand up
Again. You go try am again, again
And again
See, my people hey. On a good day
Nobody wey go for this
World to suffer hey. Na bad dey
Na your own today. Another
Man tomorrow. My brother which
Kian life be this. Everybody
Get him own way to follow. But
E no easy o
See, the true story be say this
Music no be today. The
Thing been dey start like play-play
But now we don dey troway
So make una, make una serious
Hey. Chai! But na business
Hey. Na make we dey try to rejoice
Hey. Why? Cos e no easy
Hey



Credits
Writer(s): Paul Okoye, Peter Okoye
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link

Disclaimer: i testi sono forniti da Musixmatch.
Per richieste di variazioni o rimozioni è possibile contattare direttamente Musixmatch nel caso tu sia un artista o un publisher.

Elenco artisti

© 2026 Riproduzione riservata. Rockol.com S.r.l.
Policy uso immagini

Rockol

  • Utilizza solo immagini e fotografie rese disponibili a fini promozionali (“for press use”) da case discografiche, agenti di artisti e uffici stampa.
  • Usa le immagini per finalità di critica ed esercizio del diritto di cronaca, in modalità degradata conforme alle prescrizioni della legge sul diritto d'autore, utilizzate ad esclusivo corredo dei propri contenuti informativi.
  • Accetta solo fotografie non esclusive, destinate a utilizzo su testate e, in generale, quelle libere da diritti.
  • Pubblica immagini fotografiche dal vivo concesse in utilizzo da fotografi dei quali viene riportato il copyright.
  • È disponibile a corrispondere all'avente diritto un equo compenso in caso di pubblicazione di fotografie il cui autore sia, all'atto della pubblicazione, ignoto.

Segnalazioni

Vogliate segnalarci immediatamente la eventuali presenza di immagini non rientranti nelle fattispecie di cui sopra, per una nostra rapida valutazione e, ove confermato l’improprio utilizzo, per una immediata rimozione.