Testo DUPE - T.I BLAZE feat. Temadey

Testo della canzone DUPE (T.I BLAZE feat. Temadey), tratta dall'album DUPE

Hmmm hmm
Hmmm hmm
Rodo pepper eeeh
No other badder viber
They call me T I blaze
T I blaze
I've been down so many times
I believed In rolling dice
I felt neglected by those that vowed to stay
When things go Bad
I've been so sad only money fit make me glad o
Won pa Na but God shine light o
I Dey happy say man no be God(gad)
I Dey pray for sufficient grace wey fit make me cast o
For the day when my money go bash o
When me sef go Dey start to Dey dash oo
But Emi dupe temi oo
koto de moti
Gbera
N temi oo
Me no go need beef anybody
Ke mi sha ti lowo ni te mi o(i should just have money)
But emi n dupe temi o
Koto de moti gbera n temi
Me no get no time to Dey hate
Kemi sha ti lowo mi temi o
ye eh ye eh
Temadey
This life me no go phoor
For anybody
Working very hard to make something
Yeah eh eh
Ko ma se anybody o
Aaah ah ah ko si anybody o
Moji lowuro mo belada Mi soro
Semilore tara ye ma mo o
I no won be downcast oo
Make this money make me sef cast o
Shebi time go tell
Me sef no fear for my hood
Other nigar no Dey send
Ooooh ah I gas to make it this year
Man gas to make it this year
Shebi time go tell
Me sef no fear for my hood
Other nigar no Dey send
Ooooh ah I gas to make it this year
Man gas to make it this year
KAKA kin jale mo maa sa shee
Ko si eni toba ni wa shee
Oooh oooooh
Kota mii ma lo ka shee
Koto ka shee mi
Mo tin kanle ooooh ooh
BOYA ko banuso
Ma ba Eniyan so
Eniyan enu won lebo
Awon loma pe adegun
Toba tuwa ya aah
Wo ma ni pe ade o gun mo o
T I blaze
I've been so sad only money fit make me glad o
Won pa Na but God shine light o
I Dey happy say man no be God (gad) oo
I Dey pray for sufficient grace wey fit make me cast o
For the day when my money go bash o
When me sef go Dey start to Dey dash o
But Emi dupe temi ooo
koto de moti
Gbera
N temi o
Me no go need beef anybody
Ke mi sha ti lowo ni te mi oo ye(I should just have money)
But emi n dupe temi o
Koto de moti gbera n temi
Me no get no time to Dey hate
Kemi sha ti lowo mi temi oooo ye eh ye eh eh



Credits
Writer(s): Temilade Openiyi, Abiodun Akintunde, Maxwell Etim
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link

Disclaimer: i testi sono forniti da Musixmatch.
Per richieste di variazioni o rimozioni è possibile contattare direttamente Musixmatch nel caso tu sia un artista o un publisher.

Elenco artisti

© 2026 Riproduzione riservata. Rockol.com S.r.l.
Policy uso immagini

Rockol

  • Utilizza solo immagini e fotografie rese disponibili a fini promozionali (“for press use”) da case discografiche, agenti di artisti e uffici stampa.
  • Usa le immagini per finalità di critica ed esercizio del diritto di cronaca, in modalità degradata conforme alle prescrizioni della legge sul diritto d'autore, utilizzate ad esclusivo corredo dei propri contenuti informativi.
  • Accetta solo fotografie non esclusive, destinate a utilizzo su testate e, in generale, quelle libere da diritti.
  • Pubblica immagini fotografiche dal vivo concesse in utilizzo da fotografi dei quali viene riportato il copyright.
  • È disponibile a corrispondere all'avente diritto un equo compenso in caso di pubblicazione di fotografie il cui autore sia, all'atto della pubblicazione, ignoto.

Segnalazioni

Vogliate segnalarci immediatamente la eventuali presenza di immagini non rientranti nelle fattispecie di cui sopra, per una nostra rapida valutazione e, ove confermato l’improprio utilizzo, per una immediata rimozione.