Testo Double Wahala - Oritsefemi

Testo della canzone Double Wahala (Oritsefemi), tratta dall'album Essential Afrobeats Vol. 1

Ah! Ah! Ah!
Ori wo mi
Eleda mi hey oh
Ah ah
This song is dedicated to Fela Anikulapo Kuti
Musical Taliban
Number one
Obodo ron bodo
Opolo eye
E no be open eye
And if you're new in the game
Make you go pay your tithe
Shebi enu ta 'ja ma fi n ba omo e sere
Lo fi ma sha le 'gba
Ah Ah
Eshin to shi waju
Shebi oun na lafin joba
(Laffs)
Ote
You dey dey there dey hate me
When I am making my money
From Moscow to Malaysia
From Malaysia to Miami
Ko de kan aiye
Ema lo f'oshe yi mi o
If I like I spend my money
Anyway I like it oo
Oh oh
No come near me Mr talku talku
And if you gossip me
You go chop knuckle
Double wahala for dead body
And the owner of dem body
Double wahala for dead body
(Abeg no stop am obodo I dey enjoy gan)
And the owner of dem body
Ah ah ah
Ote
You dey dey there dey hate me
When I dey hustle for my money
(No be so)
From Moscow to Malaysia
(You don see the matter now)
From Malaysia to Miami
Ko kan Aiye
Eye ma f'oshe yi mi o
If I like I spend my money
Anyway I like it oo
(No be lie sha)
Oh oh
No come near me Mr talku talku
And if you gossip me
You go chop knuckle
Many many things happen for ojuelegba
(Scama duro nbe)
And if you do anyhow
Then won ma sha e legba
(Wo wo malo wo eyin oo)
Abi you find yourself o inside surulere
(Ah. You wan go. You wan go shitta)
T'awon omo aiye ba ka e mu kari o ma sare gele
(Wa sere kabakaba)
And from Ikeja to Bariga
From Bariga to Gbagada
From Gbagada to Mowe
Bi moshe n jaiye mi ko kan aiye
E ye oh oh
Oh oh oh oh
Ori wo mi
Eleda mi hey oh
Double wahala for dead body
Double wahala for dem body
And the owner of dem body
Double wahala for dead body
Double wahala for dead body
(E ye oh oh)
(Na wahala you dey find oh oh)
And the owner of dem body
(Laffs)
Ote
You dey dey there dey hate me
When I dey gbadun my money
From Moscow to Malaysia
From Malaysia to Miami
Ko de kan aiye
Ema lo koba mi o
If I like I spend my money
Anyway I like it oo
Oh oh
No come near me Mr talku talku
And if you gossip me
You go chop knuckle
Opolo eye
E no be open eye
And if you are new in the game
Make you go pay your tithe
Shebi enu ta 'ja ma fi n ba omo e sere
Lo fi ma sha le 'gba
Ah Ah
Eshin to shi waju
Shebi oun na lafin joba



Credits
Writer(s): Oritsefemi Majemite Ekele
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link

Disclaimer: i testi sono forniti da Musixmatch.
Per richieste di variazioni o rimozioni è possibile contattare direttamente Musixmatch nel caso tu sia un artista o un publisher.

Elenco artisti

© 2026 Riproduzione riservata. Rockol.com S.r.l.
Policy uso immagini

Rockol

  • Utilizza solo immagini e fotografie rese disponibili a fini promozionali (“for press use”) da case discografiche, agenti di artisti e uffici stampa.
  • Usa le immagini per finalità di critica ed esercizio del diritto di cronaca, in modalità degradata conforme alle prescrizioni della legge sul diritto d'autore, utilizzate ad esclusivo corredo dei propri contenuti informativi.
  • Accetta solo fotografie non esclusive, destinate a utilizzo su testate e, in generale, quelle libere da diritti.
  • Pubblica immagini fotografiche dal vivo concesse in utilizzo da fotografi dei quali viene riportato il copyright.
  • È disponibile a corrispondere all'avente diritto un equo compenso in caso di pubblicazione di fotografie il cui autore sia, all'atto della pubblicazione, ignoto.

Segnalazioni

Vogliate segnalarci immediatamente la eventuali presenza di immagini non rientranti nelle fattispecie di cui sopra, per una nostra rapida valutazione e, ove confermato l’improprio utilizzo, per una immediata rimozione.