Testo Don't Shout - Larruso

Testo della canzone Don't Shout (Larruso), tratta dall'album Sounds from the Slums

(Aye)
(Caskeyz on it)
(Asa)
Don't shout
Low-key (low-key)
No loud am
Don't say (don't say)
You keep mute dem think say you fail (you fail)
Tap Instagram, caption loading (loading)
No pain, no gain (no gain)
Me wey don suffer now I come give space (give space)
Blessings follow the boy, don't hate (don't hate)
Congratulate and wait for your turn
Alhamdullilah
I no dey rush, small-small I go make am
The money dey but you say you no get am
The money dey but you say you no go do am
Okay
We nice up
Ki lon so (kilon so)
We dey the beachside, you know what's up
Kilon shele? Make we light up
Tell Skilli Beng mi a dey whap whap
We dey island, we dey catch cruise
Me and my boys we dey wan booze (wan booze)
We don't want no bad mood (na)
We want things we no wan juice
We just want to shayo
We just wanna turn up
Nobody fit kill our vibe (vibe)
We no want no yawa
Anywhere the money dey, me I dey there
Dey, dey, me I dey there
Anywhere the money dey, me I dey there
Dey, dey, me I dey there
Anywhere the money dey there
Dey, dey, me I dey there
Anywhere the money dey, me I dey there (you know na)
Dey, dey, me I dey there
You thug, I'm thug
You bad, I'm worse
You mad, I'm psycho
We dey go mad, I get e boys for the junction
If you fuck up
You go see grungs
Do anyhow you go see anyhow
You owe me now, you for pay me now
I dey pull up with my boys
With the Range and G Wagon
Don't shout (don't shout)
Low-key (low-key)
No loud am
Don't say (don't say)
You keep mute dem think say you fail (you fail)
Tap Instagram, caption loading (loading)
No pain, no gain (no gain)
Me wey don suffer now I come give space (give space)
Blessings follow the boy, don't hate (don't hate)
Congratulate and wait for your turn
Alhamdullilah
I no dey rush, small-small I go make am
The money dey but you say you no get am
The money dey but you say you no go do am
Okay
We nice up
Ki lon so (kilon so)
We dey the beachside, you know what's up
Kilon shele? Make we light up
Tell Skilli Beng mi a dey whap whap
We dey island, we dey catch cruise
Me and my boys we dey wan booze
We don't want no bad mood
We want things we no wan juice
We just want to shayo
We just wanna turn up
Nobody fit kill our vibe (vibe)
We no want no yawa
Anywhere the money dey, me I dey there
Dey, dey, me I dey there
Anywhere the money dey, me I dey there
Dey, dey, me I dey there
Anywhere the money dey there
Dey, dey, me I dey there
Anywhere the money dey, me I dey there (you know na)
Dey, dey, me I dey there
(Caskeys on it!)



Credits
Writer(s): Ridwan Abdul Rafiu, Castan Jr Gorman
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link

Disclaimer: i testi sono forniti da Musixmatch.
Per richieste di variazioni o rimozioni è possibile contattare direttamente Musixmatch nel caso tu sia un artista o un publisher.

Altre canzoni dell'album

Elenco artisti

© 2026 Riproduzione riservata. Rockol.com S.r.l.
Policy uso immagini

Rockol

  • Utilizza solo immagini e fotografie rese disponibili a fini promozionali (“for press use”) da case discografiche, agenti di artisti e uffici stampa.
  • Usa le immagini per finalità di critica ed esercizio del diritto di cronaca, in modalità degradata conforme alle prescrizioni della legge sul diritto d'autore, utilizzate ad esclusivo corredo dei propri contenuti informativi.
  • Accetta solo fotografie non esclusive, destinate a utilizzo su testate e, in generale, quelle libere da diritti.
  • Pubblica immagini fotografiche dal vivo concesse in utilizzo da fotografi dei quali viene riportato il copyright.
  • È disponibile a corrispondere all'avente diritto un equo compenso in caso di pubblicazione di fotografie il cui autore sia, all'atto della pubblicazione, ignoto.

Segnalazioni

Vogliate segnalarci immediatamente la eventuali presenza di immagini non rientranti nelle fattispecie di cui sopra, per una nostra rapida valutazione e, ove confermato l’improprio utilizzo, per una immediata rimozione.