Testo Do Me - Crayon

Testo della canzone Do Me (Crayon), tratta dall'album Do Me

Baby fresh I love this beat
Okay
Wah wah wah
Show me your waist work
I go give you the moonwalk
We fit do am for tiktok
And I for like make we link up
Link and link pure
Show me your footwork
You too bad na wetin sup (oshey oh)
If them like make them jealous
If them like make them jealous
I still dey love up
Ma sé mi bényé oh, baby ma sé mi bényé
Don't do me, don't do me now
Don't do me, baby don't do me like that
Ma sé mi bényé oh, baby I dey here for ya
Don't do me now
Don't do me, don't do me, baby
If them want find you, make them come find me
If e concern you, e concern me
If them want try you, them want try me
If e concern you, e concern me
I'm in boat, make them cho cho cho
If e concern you, e concern me
If them want touch you, them want touch me
If e concern you, e concern me
Ordinary text I dey para goni
I no want hear say another man follow back e don enter
Me I go kpa kpa kpan chido mental
Don't do me
All the love wey you give e don do me
And as you fine like this e don do me
And as you sexy like this e don do me
E don't do me
Ma sé mi bényé oh, baby ma sé mi bényé
Don't do me, don't do me now
Don't do me, baby don't do me like that
Ma sé mi bényé oh, baby I dey here for ya
Don't do me now
Don't do me, don't do me, baby
If them want find you, make them come find me
If e concern you, e concern me
If them want try you, them want try me
If e concern you, e concern me
I'm in boat, make them cho cho cho
If e concern you, e concern me
If them want touch you, them want touch me
If e concern you, e concern me
(Ordinary text I dey para goni)
(I no want hear say another man follow back e don enter)
(Me I go kpa kpa kpan chido mental)
(Don't do me)
(All the love wey you give e don do me)
(And as you fine like this e don do me)
(And as you sexy like this e don do me)
Baby don't do me)
Don't do me
Don't do me
Baby don't do me like that
London
Don't do me
Don't do me
Baby don't do me like that



Credits
Writer(s): Michael Ovie Hunter, Sunday Okechukwu Enejere, Charles Chukwu Chibueze
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link

Disclaimer: i testi sono forniti da Musixmatch.
Per richieste di variazioni o rimozioni è possibile contattare direttamente Musixmatch nel caso tu sia un artista o un publisher.

Elenco artisti

© 2026 Riproduzione riservata. Rockol.com S.r.l.
Policy uso immagini

Rockol

  • Utilizza solo immagini e fotografie rese disponibili a fini promozionali (“for press use”) da case discografiche, agenti di artisti e uffici stampa.
  • Usa le immagini per finalità di critica ed esercizio del diritto di cronaca, in modalità degradata conforme alle prescrizioni della legge sul diritto d'autore, utilizzate ad esclusivo corredo dei propri contenuti informativi.
  • Accetta solo fotografie non esclusive, destinate a utilizzo su testate e, in generale, quelle libere da diritti.
  • Pubblica immagini fotografiche dal vivo concesse in utilizzo da fotografi dei quali viene riportato il copyright.
  • È disponibile a corrispondere all'avente diritto un equo compenso in caso di pubblicazione di fotografie il cui autore sia, all'atto della pubblicazione, ignoto.

Segnalazioni

Vogliate segnalarci immediatamente la eventuali presenza di immagini non rientranti nelle fattispecie di cui sopra, per una nostra rapida valutazione e, ove confermato l’improprio utilizzo, per una immediata rimozione.