Testo Do as I Do - Bracket

Testo della canzone Do as I Do (Bracket), tratta dall'album Least Expected

Say ah yea yea
You fit do wetin I dey do, ah yea yea
Yea yea, oh yea yea
You fit do wetin I dey do, ah yea yea
-CHORUS-
Can you say when I say, ah yea, yea
You fit do wetin I dey do, ah ya ya
Can you love somebody, touch somebody just the way I do?
You fit do wetin I dey do, ah ya ya
Yeah, I do that thing you wan do
And if you wan gyrate, omo
Make you know say na that thing I wan do
Anybody wey dey smile
Fit smile the way I smile
Can you love somebody, touch somebody, hold somebody tight
Can you hear me say
-HOOK-
You fit do all the things wey I dey do
Can you go close to your boo
If na money and juice (yeah)
I want you to love somebody too
Make me sing a hook and do the thing I do
(CHORUS)
Yeah, I do that thing you do
And if you want to know, omo
You go know say my back side e dey move
Anybody wey dey dance, fit dance the way I dance
Can you hold your wife, hold your guy and hold person for hand
Can you hear me say
I want you to do that thing I do
Just dey make me sing the hook
Someone feel good
I want you to tell somebody, look
Na you dey make my heart dey move!
Just do that thing I do
(CHORUS)
For this world, no more war
If you dey cry, please cry no more
Everything go better for sure
If you dey do the things we do
We dey happy everyday (everyday)
And for club we dey pop Champagne
We dey go from house to house
Dey say Bracket we don come again!
(HOOK)
(CHORUS)
Ah ya ahnn ha
Do that thing I do, hey hey
Love somebody, touch somebody ooh, yea yea, yea yea



Credits
Writer(s): Iheanyichukwu Obumneme Ali, Nwachukwu Ibe Ozioko
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link

Disclaimer: i testi sono forniti da Musixmatch.
Per richieste di variazioni o rimozioni è possibile contattare direttamente Musixmatch nel caso tu sia un artista o un publisher.

Elenco artisti

© 2026 Riproduzione riservata. Rockol.com S.r.l.
Policy uso immagini

Rockol

  • Utilizza solo immagini e fotografie rese disponibili a fini promozionali (“for press use”) da case discografiche, agenti di artisti e uffici stampa.
  • Usa le immagini per finalità di critica ed esercizio del diritto di cronaca, in modalità degradata conforme alle prescrizioni della legge sul diritto d'autore, utilizzate ad esclusivo corredo dei propri contenuti informativi.
  • Accetta solo fotografie non esclusive, destinate a utilizzo su testate e, in generale, quelle libere da diritti.
  • Pubblica immagini fotografiche dal vivo concesse in utilizzo da fotografi dei quali viene riportato il copyright.
  • È disponibile a corrispondere all'avente diritto un equo compenso in caso di pubblicazione di fotografie il cui autore sia, all'atto della pubblicazione, ignoto.

Segnalazioni

Vogliate segnalarci immediatamente la eventuali presenza di immagini non rientranti nelle fattispecie di cui sopra, per una nostra rapida valutazione e, ove confermato l’improprio utilizzo, per una immediata rimozione.