Testo DND - Zubi

Testo della canzone DND (Zubi), tratta dall'album UNDENIABLE - EP

Nobody hold me
Hold your ear make I warn you so
Outchea on my lonely
This year me I gats to blow
No be gist no be tori
Egwu m nile gats to go
Amam ni ne jam dem slow
But e ga gwamu o
I dey go, I dey go
Singing melodies is all I know
Ask me what they booking me for show
If it's right then I'm rocking out for sure
Formation be like four-four-two
Watch my three and four
I be teacher wey no go to school
Still knowing a lot
Anything anyway dem a want to say
In my book I still dey jot
In my car I still dey plot
50k inside the pot
Watchu take me for
Watchu take me for
They wanna see me fall
When the music calling now
Me I gats to run
Watchu take me for
Watchu take me for
Me I've seen it all
Me I've seen it all
Still I want it all
Still I want it all
Dem said I'm boujie cause I no dey pick their call
Please excuse me but I don't wan to be disturb
It's a shutdown when they play my sound
Count to two they can't pin me down
Back then it was hand-me downs
My brudda Prada how I see things now
I do a verse and just lay it down
Let me teach you, I can show you how
Tell me gan gan
Na who want chuck mouth for my matter
Se Se
Make we scatter
Lekki to North Dakota
We Dey give em Banga
No Dey gree for no man
Formation be like four-four-two
Watch my three and four
I be teacher wey no go to school
Still knowing a lot
Anything anyway dem a want to say
In my book I still dey jot
In my car I still dey plot
50k inside the pot
Watchu take me for
Watchu take me for
They wanna see me fall
When the music calling now
Me I gats to run
Watchu take me for
Watchu take me for
Me I've seen it all
Me I've seen it all
Still I want it all
Still I want it all



Credits
Writer(s): Steve Rawd, Zubi Official
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link

Disclaimer: i testi sono forniti da Musixmatch.
Per richieste di variazioni o rimozioni è possibile contattare direttamente Musixmatch nel caso tu sia un artista o un publisher.

Altre canzoni dell'album

Elenco artisti

© 2026 Riproduzione riservata. Rockol.com S.r.l.
Policy uso immagini

Rockol

  • Utilizza solo immagini e fotografie rese disponibili a fini promozionali (“for press use”) da case discografiche, agenti di artisti e uffici stampa.
  • Usa le immagini per finalità di critica ed esercizio del diritto di cronaca, in modalità degradata conforme alle prescrizioni della legge sul diritto d'autore, utilizzate ad esclusivo corredo dei propri contenuti informativi.
  • Accetta solo fotografie non esclusive, destinate a utilizzo su testate e, in generale, quelle libere da diritti.
  • Pubblica immagini fotografiche dal vivo concesse in utilizzo da fotografi dei quali viene riportato il copyright.
  • È disponibile a corrispondere all'avente diritto un equo compenso in caso di pubblicazione di fotografie il cui autore sia, all'atto della pubblicazione, ignoto.

Segnalazioni

Vogliate segnalarci immediatamente la eventuali presenza di immagini non rientranti nelle fattispecie di cui sopra, per una nostra rapida valutazione e, ove confermato l’improprio utilizzo, per una immediata rimozione.