Testo Dimension - Eeflat
Testo della canzone Dimension (Eeflat), tratta dall'album Dimension - Single
Away away away o
Away away away away away o
Omoge wa ko wa Jogede mi
Make I turn you around
Make I handle you
The way you bounce your bunda
This your waist Wey you carry
I gbadun you
Omalicha baby
As you dey drop your melody
Me I go sample you
So no go let anybody Dey confuse you
Cos I go treat you weller
Carry you wella
Ouhhh
Dimension
Wey I carry you Gogo
I wanna carry you Gogo
To a different dimension
Different Dimension
Ouhhhh
I wanna carry you Gogo
I wanna carry you Gogo
To a different place
Away away away o
Away away away away away o
Away away away o
Away away away away away o
Ebelebe wa bi komole o
Bend down low
Ileke Dey for your low waist o
Rotate o
Gyrate o
Omo say me and you tonight o
Ohhh
Toyin tomato
I no go gree make I loose guard o
I never see person with this kind waist
That's why I really wanna fly you far away
Ouhhh
Dimension
Wey I carry you Gogo
I wanna carry you Gogo
To a different dimension
Different Dimension
Ouhhhh
I wanna carry you Gogo
I wanna carry you Gogo
To a different place
Away away away o
Away away away away away o
Away away away o
Away away away away away o
Credits
Writer(s): Bright Excel
Lyrics powered by www.musixmatch.com
Link
Disclaimer:
i testi sono forniti da Musixmatch.
Per richieste di variazioni o rimozioni è possibile contattare
direttamente Musixmatch nel caso tu sia
un artista o
un publisher.