Testo Design - NIIZY NIRO
Testo della canzone Design (NIIZY NIRO), tratta dall'album Design / More Life
Boy Called Niizy
Perfect
No woman is perfect
Even you no perfect
So why you con dey find perfection
See yah
Beauty is in the eye of the beholder
And i don find my fiona
Desire i desire
Loving you i desire
Compliment e my soul
Only you want for life
Desire i desire
Loving you i desire
Compliment e my soul
Only you want for life
Design
Ibadi ye gon gon ginger
I don fall for your design
Say my mama sef don cosign
Uh hu uhhhhh
Ibadi ye gon gon ginger
I don fall for your design
Say my mama sef don cosign
Cosign am
I no even know say i go
Fall in love like this
Imperfect body wey sabi my cruise
Ahannnnnnahannn
Boy called Niizy
Desire i desire
Loving you i desire
Compliment e my soul
Only you want for life
Desire i desire
Loving you i desire
Compliment e my soul
Only you want for life
Design
Ibadi ye gon gon ginger
I don fall for your design
Say my mama sef don cosign
Uh hu uhhhhh
Ibadi ye gon gon ginger
I don fall for your design
Say my mama sef don cosign
Cosign am
Ibadi ye gon gon ginger
I don fall for your design
Say my mama sef don cosign
Cosign am
Cosign am
Credits
Writer(s):
Lyrics powered by www.musixmatch.com
Link
Disclaimer:
i testi sono forniti da Musixmatch.
Per richieste di variazioni o rimozioni è possibile contattare
direttamente Musixmatch nel caso tu sia
un artista o
un publisher.