Testo Dance for Me - Eugy feat. Mr. Eazi

Testo della canzone Dance for Me (Eugy feat. Mr. Eazi), tratta dall'album Naija Music Vibes 2017, Vol 1.

It's yo boy, Eazi
Eugy official
Music so sensual
Shoki shoki me say alkayida
Baby dance it for me and dab
Shoki shoki me say alkayida
Baby dance it for me and dab
Shoki shoki me say alkayida
Baby dance it for me and dab
Shoki shoki me say alkayida
Baby dance it for me and dab
One in a million (In a million)
Nobody give me whyne like this
Tell me I be one in a billion (In a billion)
Wey everybody they dey call me che
I no dey carry boss like a billion
Wey if you give me dance you go chop the paper
Baby girl like a billions
Oya give me chance make you chop the paper
As she do the alkayida
She set the whole club on fire
Weh her body big like bombaya
Her body big like bombaya
She say she no want no wahala
She no want no wahala
'Cause she need a real man lika Montana
She go give me fancy, me I never see eh
Shoki shoki me say alkayida
Baby dance it for me and dab
Shoki shoki me say alkayida
Baby dance it for me and dab
Shoki shoki me say alkayida
Baby dance it for me and dab
Shoki shoki me say alkayida
Baby dance it for me and dab
Shoki shoki me say alkayida
Baby dance it for me and dab
Shoki shoki me say alkayida
Baby dance it for me and dab
Shoki shoki me say alkayida
Baby dance it for me and dab
Shoki shoki me say alkayida
Baby dance it for me and dab
She be tryin' to hold my hand oh
Showed that she wanna do the tango
I do tell her she be fine
All the time when she dance
Say you sweet as a mango
So whyne up your waist for me babe
Your alkayida dey drive me crazy
The way you kill the dance dem ah rate it
Me love your style and nobody can debate it
Let me see your shoki shoki
Oh girl make you take it low
Girl move your body body
No rush baby take it slow (Take it slow)
I swear you know (You know)
Anywhere you dey be I'll go
Kosaïnay e go be my go
Shoki shoki me say alkayida
Baby dance it for me and dab
Shoki shoki me say alkayida
Baby dance it for me and dab
Shoki shoki me say alkayida
Baby dance it for me and dab
Shoki shoki me say alkayida
Baby dance it for me and dab
Shoki shoki me say alkayida
Baby dance it for me and dab
Shoki shoki me say alkayida
Baby dance it for me and dab
Shoki shoki me say alkayida
Baby dance it for me and dab
Shoki shoki me say alkayida
Baby dance it for me and dab



Credits
Writer(s): Glenard Kojo Patnelli, Eugene Entsir, Gabriel Wood, Emmanuel Ifeanyi Ezeonyebuchi, Ajibade Oluwatsin
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link

Disclaimer: i testi sono forniti da Musixmatch.
Per richieste di variazioni o rimozioni è possibile contattare direttamente Musixmatch nel caso tu sia un artista o un publisher.

Elenco artisti

© 2026 Riproduzione riservata. Rockol.com S.r.l.
Policy uso immagini

Rockol

  • Utilizza solo immagini e fotografie rese disponibili a fini promozionali (“for press use”) da case discografiche, agenti di artisti e uffici stampa.
  • Usa le immagini per finalità di critica ed esercizio del diritto di cronaca, in modalità degradata conforme alle prescrizioni della legge sul diritto d'autore, utilizzate ad esclusivo corredo dei propri contenuti informativi.
  • Accetta solo fotografie non esclusive, destinate a utilizzo su testate e, in generale, quelle libere da diritti.
  • Pubblica immagini fotografiche dal vivo concesse in utilizzo da fotografi dei quali viene riportato il copyright.
  • È disponibile a corrispondere all'avente diritto un equo compenso in caso di pubblicazione di fotografie il cui autore sia, all'atto della pubblicazione, ignoto.

Segnalazioni

Vogliate segnalarci immediatamente la eventuali presenza di immagini non rientranti nelle fattispecie di cui sopra, per una nostra rapida valutazione e, ove confermato l’improprio utilizzo, per una immediata rimozione.