Testo Cooking Pot - Orezi

Testo della canzone Cooking Pot (Orezi), tratta dall'album Halleluyah - Single

Yea yea yea
Good to go
Mr Raggamofin woo ooh!
Alcohol is sweet, but if you drink am too much na problem
"Aah ya-ya-yaah"
No go dey do like Kunle, anytime wey he drink, he go dey touch woman
He dey cause embarrassment for the family "eeyah!"
I know say you like woman
So far dem save a wife for a girlfriend
I stop dey commit fornication
"Na real matter ooh"
I tell Nkechi say afunrum gi nayan
She say Orezi omo na the mayan
I say baby shay you go follow me go mayan?
She say show me the money and we no go wanyan
Yawa dey ooh, Yawa dey ooh
Yawa dey ooh oh oh, Yawa dey ooh
Who carry meat on the cooking pot? "I no know ooh, we no know ooh"
I say who thief meat on the cooking pot? "I no know ooh"
Who carry meat on the cooking pot? ye eeh eh "I no know ooh, we no know ooh"
I say who thief meat on the cooking pot? "I no know ooh"
Waka waka baby, waka waka, waka, waka
Waka waka baby eeh, waka waka, waka, waka
Any where E dey happen, she dey for there
You get money, she want her share
247 she dey hotel, Ejiro eye girl open ooh, she no dey fear
If fornication too much, you go carry Gonor
You no dey use condom, you go gety Gonor
No forget HIV dey for igboro
So take am easy when you dey shout Yolo
Aye nreti eleya mi ooh, bo lo fi t'Oluwa sii
E n'je jaiye ori mi ooh, e fun mi l'Hennessy
Yawa dey ooh, Yawa dey ooh
Yawa dey ooh oh oh, Yawa dey ooh
Who carry meat on the cooking pot? "I no know ooh, we no know ooh"
I say who thief meat on the cooking pot? "I no know ooh"
"I no know ooh, we no know ooh"
"I no know ooh"
She no one do, I beg leave am, I beg leave am, I beg leave am
No dey force am, no dey force am
I beg use condom, use condom, use condom
Use condom
You be thief ooh you be thief
You be thief ooh you be thief



Credits
Writer(s): Orezi Esegine
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link

Disclaimer: i testi sono forniti da Musixmatch.
Per richieste di variazioni o rimozioni è possibile contattare direttamente Musixmatch nel caso tu sia un artista o un publisher.

Altre canzoni dell'album

Elenco artisti

© 2026 Riproduzione riservata. Rockol.com S.r.l.
Policy uso immagini

Rockol

  • Utilizza solo immagini e fotografie rese disponibili a fini promozionali (“for press use”) da case discografiche, agenti di artisti e uffici stampa.
  • Usa le immagini per finalità di critica ed esercizio del diritto di cronaca, in modalità degradata conforme alle prescrizioni della legge sul diritto d'autore, utilizzate ad esclusivo corredo dei propri contenuti informativi.
  • Accetta solo fotografie non esclusive, destinate a utilizzo su testate e, in generale, quelle libere da diritti.
  • Pubblica immagini fotografiche dal vivo concesse in utilizzo da fotografi dei quali viene riportato il copyright.
  • È disponibile a corrispondere all'avente diritto un equo compenso in caso di pubblicazione di fotografie il cui autore sia, all'atto della pubblicazione, ignoto.

Segnalazioni

Vogliate segnalarci immediatamente la eventuali presenza di immagini non rientranti nelle fattispecie di cui sopra, per una nostra rapida valutazione e, ove confermato l’improprio utilizzo, per una immediata rimozione.