Rockol30

Testo Commona - Tiwa Savage feat. Olamide & Mystro

Testo della canzone Commona (Tiwa Savage feat. Olamide & Mystro), tratta dall'album Water & Garri (Original Motion Picture Soundtrack)

Obah!
I'm just a commona
I'm just a commona
If you no pick, you go miss the job
Person wey load money don dey call
Me I no swag, I no get kpa
I'm a commona, commona
If you chop slap you go take Panadol
For the matter dem go like to rojọ, mi o rojọ
Aro, hmm
Mi o rojọ
I'm just a commona
Ki lo n sọ, hmm
Ki lo gbọ?
To ba ṣẹlẹ awo lọ
Ta lo ni motor to lọ post?
If owner catch you, you go know
Wọn ni ko ma farawe, farawe, farawe
You want to jaye like boys from Malay' ko wọle
But wetin I know oh
I'm just a commona
Dem say na you be benefactor (Ahn, ahn, ahn)
Life changer (Ahn, ahn, ahn)
Big spender (Ahn, ahn, ahn)
Eh
Ọwọ epo ni wọn n bani la
Mhmm (Ahh han ah)
Nobody wan know
Mm-mmm (Ahh han ah)
You say wetin
But wetin I know ahh han ah
I'm just a commona
Ehn, my people come make I play you the cassette oh
Your life dey your hand like a handset oh
But e no get manual like math set oh
I'm just a commona
You no fit fight am for long even if you get black belt oh
People wey want to use you, you must get oh
When your life Yori Yori like Bracket oh
I'm just a commona
Ebelebe, sọkutu wọwọ
O kala mọ ọn, o fi si kọrọ
You like to spend all your money for biggie bam bam
Ẹ ṣa gbana ko to de e o ti la TomTom (Leave am for am)
Nobody holy, no, nobody oh
No dey do like assistant Holy Ghost
No dey do like you hate enjoyment
You like enjoyment and you want to join them, ah
Me I follow am for one corner for adugbo
Dem yapa, dem ṣayo, dem fagbo
No dey look o, no dey look o, no dey look o
No dey look o like we no know you be ogbologbo
Ọgọrọ, jọ
Omugọ, jọ
Sir Ugo, jọ
Ase ọmọ, jọ
Ote ọmọ, jọ
Omugọ ọmọ, jọ
But wetin I know I'm just a commona o
Commona commona commona oh
I'm just a commona
Just a commona commona commona oh
I'm just a commona
They gat me singing no love
No love
Ọmọ mo fọ o
Can't you see the picture?
Picture
When I dey draw
Like ọgbọnọ yeah
Commona commona commona ooo
I'm just a commona
Just a commona commona commona ooo
I'm just a commona
They gat me singing no love
No love
Ọmọ mo fọ o
Can't you see the picture?
Picture
When I dey draw
Like ọgbọnọ yeah



Credits
Writer(s): Tiwatope Omolara Savage, Olamide Adedeji, Segun Michael Ajayi, Marcel Akunwata
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link

Disclaimer: i testi sono forniti da Musixmatch.
Per richieste di variazioni o rimozioni è possibile contattare direttamente Musixmatch nel caso tu sia un artista o un publisher.

Elenco artisti

© 2025 Riproduzione riservata. Rockol.com S.r.l.
Policy uso immagini

Rockol

  • Utilizza solo immagini e fotografie rese disponibili a fini promozionali (“for press use”) da case discografiche, agenti di artisti e uffici stampa.
  • Usa le immagini per finalità di critica ed esercizio del diritto di cronaca, in modalità degradata conforme alle prescrizioni della legge sul diritto d'autore, utilizzate ad esclusivo corredo dei propri contenuti informativi.
  • Accetta solo fotografie non esclusive, destinate a utilizzo su testate e, in generale, quelle libere da diritti.
  • Pubblica immagini fotografiche dal vivo concesse in utilizzo da fotografi dei quali viene riportato il copyright.
  • È disponibile a corrispondere all'avente diritto un equo compenso in caso di pubblicazione di fotografie il cui autore sia, all'atto della pubblicazione, ignoto.

Segnalazioni

Vogliate segnalarci immediatamente la eventuali presenza di immagini non rientranti nelle fattispecie di cui sopra, per una nostra rapida valutazione e, ove confermato l’improprio utilizzo, per una immediata rimozione.