Testo Commas - Ayra Starr
Testo della canzone Commas (Ayra Starr), tratta dall'album The Year I Turned 21
(Initiating rage process)
Ooh-whoa
Oh, no
Eya-eya
Na which kind life wey I never see?
I carry God, so I fear nothing
Steady increasing the commas
Comma, comma, commas
Original, no be parody
E no fit clear for your memory
Whether na winter or summer, ajeh
Barbados, Havana, living life
See my fire burning bright
Wetin dey inside me?
Smallie wey dey mighty
They never know I kala, tori mo fine
Check and balance everything inside my mind daily
Trust me, you can't fool me
Energy wrong, I log off
Mo wa friendly and conscious
I'm allergic to isọkusọ
I'm not ready for confusion
They're tellin' me make I show love
Sability òun gbóná
Everything na connection
I'm not ready for confusion, hm
Things happen inside life
Draw tattoo make I live my life
Dreams come true, if na fight
Fight the fight, make you no go tire
Fire dey go, fire dey go
You need to put your body and soul
Leave your worries alone
Barbados, Havana, living life
See my fire burning bright
Wetin dey inside me?
Smallie wey dey mighty
They never know I kala, tori mo fine
Check and balance everything inside my mind daily
Trust me, you can't fool me
Energy wrong, I log off
Mo wa friendly and conscious
I'm allergic to isọkusọ
I'm not ready for confusion
They're tellin' me make I show love
Sability òun gbóná
Everything na connection
I'm not ready for confusion, hm
Na which kind life wey I never see?
I carry God, so I fear nothing
Steady increasing the commas
Comma, comma, comma
Eh-ya, eh-ya, eh-ya (London)
Steady increasing the commas
Comma, comma, comma
Credits
Writer(s): Alastair Joseph O'donnell, Michael Ovie Hunter, Oyinkansola Sarah Aderibigbe, Prince Oghenemine Omoferi, Brian Emmanuel Njoku, Nnaemeka Ikechukwu Clinton
Lyrics powered by www.musixmatch.com
Link
Disclaimer:
i testi sono forniti da Musixmatch.
Per richieste di variazioni o rimozioni è possibile contattare
direttamente Musixmatch nel caso tu sia
un artista o
un publisher.