Testo Commando - King Promise

Testo della canzone Commando (King Promise), tratta dall'album As Promised

Oh naa na
Yeah yeh (Killbeatz let's go)
King King promise
Maybe me a'never see another girlie like you
The way you move your body, move your body, me a'like girl
Bad girl, come come ride on my bike girl(eyeh ey-eh)
Me feeli sɛneɛ wosɔ me mu make me feeli alright (eyeh yeh)
Oh baby Commando
Come make abi your commando
Ago fight for you, commando
I wanna be your commando (yeh eyeh)
Ago fi be your commando
Come make abi your commando
Anything you want, baby come make a'do
Anything you want, baby girl ago do (yh eyh)
Them other girls dem bad
A'see ma girl, she badder
No other girl be hotter
Oh naah than my girl (Them other girls)
Them other girls dem bad (a'see ma girl)
See ma girl, she badder
No other girl be hotter
Oh naah than my girl
Hwɛ, sɔ memu mma me nfeeeli w'ate
Bɔ me din mma menfeeli w'ate (ohh yh)
A'say the things wey dey kill me w'ate
Ebe the things you dey do me w'ate (Eyeh eyeh yh)
I just want to love you girl
Give you all, give you my world
A'say ibi you I want oh, ibi you I love oh, my girl
So make abi your commando
Come make abi your commando
A'go fight for you, commando
I wanna be your commando (yeh eyeh)
Ago fit be your commando
Come make abi your commando
Anything you want, baby come make a'do
Anything you want, baby girl ago do (eyeh yh)
So my baby (eyeh yh)
Ago give you all ma love
Fight for you as any war oh (eyeh yh)
Ouh ma baby eyeh yh
Ago give you all ma love
Fight for you as any war (ouuh na na naah)
Will be your commando
Come make abi your commando
Ago fight for you commando
I wanna be your commando (yeh eyeah)
Ago fit be your commando
Come make abi your commando
Anything you want, baby come make a'do
Anything you want, baby girl ago do (eyeh yeh)
Legacy Life Entertainment



Credits
Writer(s): Joseph Addison, Gregory Newman
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link

Disclaimer: i testi sono forniti da Musixmatch.
Per richieste di variazioni o rimozioni è possibile contattare direttamente Musixmatch nel caso tu sia un artista o un publisher.

Elenco artisti

© 2026 Riproduzione riservata. Rockol.com S.r.l.
Policy uso immagini

Rockol

  • Utilizza solo immagini e fotografie rese disponibili a fini promozionali (“for press use”) da case discografiche, agenti di artisti e uffici stampa.
  • Usa le immagini per finalità di critica ed esercizio del diritto di cronaca, in modalità degradata conforme alle prescrizioni della legge sul diritto d'autore, utilizzate ad esclusivo corredo dei propri contenuti informativi.
  • Accetta solo fotografie non esclusive, destinate a utilizzo su testate e, in generale, quelle libere da diritti.
  • Pubblica immagini fotografiche dal vivo concesse in utilizzo da fotografi dei quali viene riportato il copyright.
  • È disponibile a corrispondere all'avente diritto un equo compenso in caso di pubblicazione di fotografie il cui autore sia, all'atto della pubblicazione, ignoto.

Segnalazioni

Vogliate segnalarci immediatamente la eventuali presenza di immagini non rientranti nelle fattispecie di cui sopra, per una nostra rapida valutazione e, ove confermato l’improprio utilizzo, per una immediata rimozione.