Testo Chop Your Mother - Luther

Testo della canzone Chop Your Mother (Luther), tratta dall'album Girls of Today

Ebony
If you break my heart ago date your fada
Bony pon dis
Danny Beatz
The 90s Bad Girl trend
One: Ebony
See i heard them say - Heard them say
Boy, you're a player
You dey score like Messi
Play like Kaka
Dribble like Wakaso
You dey like Basilona, Real Madrid, Arsenal, Man U, Chelsea
Ago give you my heart - Give you body
Do anything for you
Sacrifice my life to be your wife
I'm gonna be there for you
Ebony
But if you break my heart ago date your Fada
You gonna be my Son - You go call me your Moda
Say, if you break my heart ago date your Fada
You gonna be my Son - You go call me your Moda
Aww Kofi ee eeee - Ecoute Moi Kofi ee eee
Aww Kofi ee eeee - S3 me kasa aa tie me ee eeee
Mi Lovi ee eee - Mi dientse mi Lovi ee eee
Mi Lovi ee eee - - S3 me kasa aa tie me ee eeee
Tie me ee eeee
See the love i have for you
The love i have for you
See the love i have for you
Is for nobody else but you
Bakasi you know say i get am oo
Bobbie stand you know say i own am oo
And no style dey wey ano sabi do am oo
Me ano like versace
And ano like designer
Me ano like ferrari
And ano like Bugatti
Ago give you my heart - Give you body
Do anything for you
Sacrifice my life to be your wife
Am gonna be there for you
Ebony
But if you break my heart ago date your Fada
You gonna be my Son - You go call me your Moda
Say, if you break my heart ago date your Fada
You gonna be my Son - You go call me your Moda
Aww Kofi ee eeee - Ecoute Moi Kofi ee eee
Aww Kofi ee eeee - S3 me kasa aa tie me ee eeee
Mi Lovi ee eee - Mi dientse mi Lovi ee eee
Mi Lovi ee eee - - S3 me kasa aa tie me ee eeee
Tie me ee eeee
Skeleba skekeleba
Skekelekele Skekeleba
Skeleba skekeleba
Skekelekele Skekeleba
Bakasi you know say i get am oo
Bobbie stand you know say i own am oo
And no style dey wey ano sabi do am oo
Me ano like versace
And ano like designer
Me ano like ferrari
And ano like Bugatti
Aww Kofi ee eeee - Ecoute Moi Kofi ee eee
Aww Kofi ee eeee - S3 me kasa aa tie me ee eeee
Mi Lovi ee eee - Mi dientse mi Lovi ee eee
Mi Lovi ee eee - - S3 me kasa aa tie me ee eeee
Tie me ee eeee
Skeleba skekeleba
Skekelekele Skekeleba
Skeleba skekeleba
Skekelekele Skekeleba

Credits
Writer(s): Luther Gh
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link

Disclaimer: i testi sono forniti da Musixmatch.
Per richieste di variazioni o rimozioni è possibile contattare direttamente Musixmatch nel caso tu sia un artista o un publisher.

Altre canzoni dell'album

Elenco artisti

© 2026 Riproduzione riservata. Rockol.com S.r.l.
Policy uso immagini

Rockol

  • Utilizza solo immagini e fotografie rese disponibili a fini promozionali (“for press use”) da case discografiche, agenti di artisti e uffici stampa.
  • Usa le immagini per finalità di critica ed esercizio del diritto di cronaca, in modalità degradata conforme alle prescrizioni della legge sul diritto d'autore, utilizzate ad esclusivo corredo dei propri contenuti informativi.
  • Accetta solo fotografie non esclusive, destinate a utilizzo su testate e, in generale, quelle libere da diritti.
  • Pubblica immagini fotografiche dal vivo concesse in utilizzo da fotografi dei quali viene riportato il copyright.
  • È disponibile a corrispondere all'avente diritto un equo compenso in caso di pubblicazione di fotografie il cui autore sia, all'atto della pubblicazione, ignoto.

Segnalazioni

Vogliate segnalarci immediatamente la eventuali presenza di immagini non rientranti nelle fattispecie di cui sopra, per una nostra rapida valutazione e, ove confermato l’improprio utilizzo, per una immediata rimozione.