Testo Choke - PaulFigga

Testo della canzone Choke (PaulFigga), tratta dall'album Choke

Omo you dey enter eye e dey choke (eh)
See all these boys dey kolo (eh)
I fii my spend all my doe
I wanna feel you on a low
Omo you dey enter eye e dey choke
See all these boys dey kolo (eh)
And I fii my spend all my doe
Do me on a low ooo
Has anyone told you how gorgeous you look?
Your figure 8 I salute
Anybody finer Na balu
Body wey fii make me moo like malu (huh)
But I don't even understand
Fine boy like me you kon dey stress me like this
I get money wey fii move you like this
24k wey fii blind you like this
Your body movement another type of conversation
I want you in my bed no dulling no hesitation
Tonight is the night laleyi o ma bebe (ah!)
O ma fenu fera bi abebe
Omo you dey enter eye e dey choke (eh)
See all these boys dey kolo (eh)
And I fii my spend all my doe
I wanna feel you on a low
Omo you dey enter eye e dey choke
See all these boys dey kolo (eh)
And I fii my spend all my doe
Do me on a low ooo
She say make i no dey no do am konikoni
She say Wetin men don take her eye see e no funny (huh)
But it stops right there
Mio claim holy mio perfect
In your dark days baby girl I'll make it sunny
Telling dry jokes you be laughing like it's funny
I picture you when the sun is setting
And it's final rays of light begin to fade on your body
Hmmmm oyato joorh
Omo ele temi o yato joorh
Omo you dey enter eye e dey choke (eh)
See all these boys dey kolo (eh)
I fii my spend all my doe
I wanna feel you on a low
Omo you dey enter eye e dey choke
See all these boys dey kolo (eh)
And I fii my spend all my doe
Do me on a low ooo
(Ehhh huuu hmmm)
Omo you dey ginger me
Orekelewa you dey ginger (hmmm)
(ah!) You drive me kolo
When you touch me oh no (ah!)



Credits
Writer(s): Paul Bankole
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link

Disclaimer: i testi sono forniti da Musixmatch.
Per richieste di variazioni o rimozioni è possibile contattare direttamente Musixmatch nel caso tu sia un artista o un publisher.

Elenco artisti

© 2026 Riproduzione riservata. Rockol.com S.r.l.
Policy uso immagini

Rockol

  • Utilizza solo immagini e fotografie rese disponibili a fini promozionali (“for press use”) da case discografiche, agenti di artisti e uffici stampa.
  • Usa le immagini per finalità di critica ed esercizio del diritto di cronaca, in modalità degradata conforme alle prescrizioni della legge sul diritto d'autore, utilizzate ad esclusivo corredo dei propri contenuti informativi.
  • Accetta solo fotografie non esclusive, destinate a utilizzo su testate e, in generale, quelle libere da diritti.
  • Pubblica immagini fotografiche dal vivo concesse in utilizzo da fotografi dei quali viene riportato il copyright.
  • È disponibile a corrispondere all'avente diritto un equo compenso in caso di pubblicazione di fotografie il cui autore sia, all'atto della pubblicazione, ignoto.

Segnalazioni

Vogliate segnalarci immediatamente la eventuali presenza di immagini non rientranti nelle fattispecie di cui sopra, per una nostra rapida valutazione e, ove confermato l’improprio utilizzo, per una immediata rimozione.