Testo Champion - Ruger

Testo della canzone Champion (Ruger), tratta dall'album The Second Wave

(Kukuruku)
Ah
Everyday, me fast and pray
And anytime when me climb on the stage
All of them appreciate, ahn
To all the ones me not can gate
No hard feelings, me no dey fight them
I still appreciate (ahn-ah)
Number one champion
Number one champion
Number one champion
Number one champion
Number one champion
Number one champion, ahn
When me blow, e shock dem face
For this game, I be the only Ruger
And nobody fit take my place
(Lemme make things clear)
Me go nowhere, me here to stay
So badman, all of them got no choice
They must accept my craze
(Listen carefully)
Told yah, told yah (told yah, told yah)
I'ma definitely make it, I'ma go far
Oga, when I dey squat for their house
I dey crash on their sofa
But, so far, so far (so far, so far)
Jah has been blessing me
Bring out the best in me
This is my destiny
Number one champion
Number one champion
Number one champion
Number one champion
Number one champion
Number one champion, ahn
Yeah, yeah-yeah, yeah
Who knew?
They say the boy wey hin mama been dey fry Dundun go blow, just do you
All the guys wey you claim be your gees
Dem go screw you
I remember, say I been dey trek from Computer Village go Ojodu Berger
See me I'm a star now
Nobody fit stop wetin Jah don do
Tell me why you vexing?
Not yet started, I am still testing
Already impressing
Any man wey test me, teach them a lesson
Thank you for the blessings
Me dey do my thing
I no send any pesin
Nobody fi tell me, nobody fi tell me, yeah
Everyday, me fast and pray
And anytime when me climb on the stage
All of them appreciate, ahn
To all the ones me not can date
No hard feelings, me nuh dey fight them
I still appreciate (ahn-ah)
Number one champion
Number one champion
Number one champion
Number one champion
Number one champion
Number one champion, ahn
Ahn-ahn, ahn
Number one champion
Number one champion
Number one champion
Number one champion
Number one champion
Number one champion, ahn
(Swaps)
(Swaps)
(Kukuruku)



Credits
Writer(s): Michael Olayinka, Martins Uche
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link

Disclaimer: i testi sono forniti da Musixmatch.
Per richieste di variazioni o rimozioni è possibile contattare direttamente Musixmatch nel caso tu sia un artista o un publisher.

Elenco artisti

© 2026 Riproduzione riservata. Rockol.com S.r.l.
Policy uso immagini

Rockol

  • Utilizza solo immagini e fotografie rese disponibili a fini promozionali (“for press use”) da case discografiche, agenti di artisti e uffici stampa.
  • Usa le immagini per finalità di critica ed esercizio del diritto di cronaca, in modalità degradata conforme alle prescrizioni della legge sul diritto d'autore, utilizzate ad esclusivo corredo dei propri contenuti informativi.
  • Accetta solo fotografie non esclusive, destinate a utilizzo su testate e, in generale, quelle libere da diritti.
  • Pubblica immagini fotografiche dal vivo concesse in utilizzo da fotografi dei quali viene riportato il copyright.
  • È disponibile a corrispondere all'avente diritto un equo compenso in caso di pubblicazione di fotografie il cui autore sia, all'atto della pubblicazione, ignoto.

Segnalazioni

Vogliate segnalarci immediatamente la eventuali presenza di immagini non rientranti nelle fattispecie di cui sopra, per una nostra rapida valutazione e, ove confermato l’improprio utilizzo, per una immediata rimozione.