Testo Call Heaven - rudeboy
Testo della canzone Call Heaven (rudeboy), tratta dall'album Call Heaven
Make somebody please call heaven.
Make I tell my mama say,
e don happen
eh eh.
Oh Papa, na that levels
eh ya.
Wey I promise you say,
e no go happen
if to say una dey
for everything wey dey happen today
e for be say,
we no go misbehave
all man go dey concentrate
where ever you are
we no be who we are
cos if to say una dey
for everything wey dey happen today
e for be say
una go intervene
cos right now everything na pain
see your children dey misbehave
see the fans all of them dey shake
Credits
Writer(s): Paul Okoye
Lyrics powered by www.musixmatch.com
Link
Disclaimer:
i testi sono forniti da Musixmatch.
Per richieste di variazioni o rimozioni è possibile contattare
direttamente Musixmatch nel caso tu sia
un artista o
un publisher.