Testo Bro. Wale - Bracket

Testo della canzone Bro. Wale (Bracket), tratta dall'album Cupid Stories

Ape Planet
Hmm hmm
Hmm
Bracket le
Brother Wale
Yeah yeah
Brother Wale, yeah
(Anything go Wale)
I came back from Germany
I dey plan how to make a family
Chai, I know say I be celebrity
Sey I fit find pretty girls in one minute
But I'm so so sure, I need one baby
Wey look so pure, so entirely
When I open up my door, I see one sweety
When I ask her "Do you, do you like me"?
Then she says "I do, do, brother, Wale
I go be your wife, anything go Wale
I do, do, brother, Wale
I go be your wife, anything go Wale"
This life we dey
Mmm, I no dey haste
Me I go check, the girl wey go be my sweetie, yeah
I no send o
If she's slim or she too fat, o
'Cause I'm so so sure, I need one baby
Wey look so pure, so entirely
When I open up my door, I see one sweetie
When I ask her "Do you, do you like me"?
Then she says "I do, do, brother Wale
I go be your wife, anything go Wale
I do, do, brother Wale
I go be your wife, anything go Wale"
Yeah yeah
Mmm, mmm, Brother Wale
Yeah, yeah
Brother Wale, eh
Yeah, yeah
Brother Wale, yeah
Anything go Wale
If I ask you
"You fit be my lover"? Eh
If I ask you
"You fit be my wife"? Eh eh
Don't say no, don't say no
No, no, no
Chai, if I ask you
"You fit come my house"? Eh eh
So I go fit to show you my Papa, eh eh
Don't say no, don't say no
If I ask you, baby, make you just dey say
"I do, do, brother Wale (brother Wale)
I go be your wife, anything go Wale, eh (Brother Wale)
I do, do, brother Wale (Brother Wale eh eh)
I go be your wife, anything go wale eh"
"I do, do, brother Wale
I go be your wife, anything go wale eh
I do, do, brother Wale
I go be your wife, anything go Wale eh"
Ooh, yeah (Anything go Wale, eh)
Yeah, yeah (Anything go Wale, eh)
Ooh, yeah, yeah (Any, anything go Wale, eh)
Chineke meh, eh (Any, anything go Wale, eh)
(Anything go Wale, eh)
(Anything go Wale, eh)
It's all about choice, yo
(Any, anything go Wale, eh)
(Any, anything go Wale, eh)
Mmm, mmm



Credits
Writer(s): Ibe Ozioko Nwachukwu, Ali Obumneme
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link

Disclaimer: i testi sono forniti da Musixmatch.
Per richieste di variazioni o rimozioni è possibile contattare direttamente Musixmatch nel caso tu sia un artista o un publisher.

Elenco artisti

© 2026 Riproduzione riservata. Rockol.com S.r.l.
Policy uso immagini

Rockol

  • Utilizza solo immagini e fotografie rese disponibili a fini promozionali (“for press use”) da case discografiche, agenti di artisti e uffici stampa.
  • Usa le immagini per finalità di critica ed esercizio del diritto di cronaca, in modalità degradata conforme alle prescrizioni della legge sul diritto d'autore, utilizzate ad esclusivo corredo dei propri contenuti informativi.
  • Accetta solo fotografie non esclusive, destinate a utilizzo su testate e, in generale, quelle libere da diritti.
  • Pubblica immagini fotografiche dal vivo concesse in utilizzo da fotografi dei quali viene riportato il copyright.
  • È disponibile a corrispondere all'avente diritto un equo compenso in caso di pubblicazione di fotografie il cui autore sia, all'atto della pubblicazione, ignoto.

Segnalazioni

Vogliate segnalarci immediatamente la eventuali presenza di immagini non rientranti nelle fattispecie di cui sopra, per una nostra rapida valutazione e, ove confermato l’improprio utilizzo, per una immediata rimozione.