Rockol30

Testo Borrow Borrow - BANTU

Testo della canzone Borrow Borrow (BANTU), tratta dall'album What Is Your Breaking Point?

Na so so borrow borrow
Copy and paste
No originality
Na hype we dey chase
Na so so borrow borrow
Copy and paste
No originality
Na hype we dey chase
Wetin self dey do us wey we dey fear our greatness?
Why some dey act like say dem no get sense?
Helter-skelter dem dey run say dem find better
Make it or fake it na di kókó of di matter
Everybody wants to be an influencer parody
Jesters and haters trapped in tragicomedy
No escaping the fact say we no dey think dey follow
Subjugated, colonised for ever chasing shadows
Na so so borrow borrow
Copy and paste
No originality
Na hype we dey chase
Na so so borrow borrow
Copy and paste
No originality
Na hype we dey chase
Instead make we study our philosophies and science
Dig deep in history and a legacy defiant
Na to waste time dey duplicate mistake after mistake
Close eye no hear word until everything scatter brake
Bend down boutique na we programmed mentality
Brand new second-hand fabricated reality
Import and consume our obsession and passion
Short sighted lost and blind
We march to destruction
Ah ah ah
Borrow borrow borrow
Na so so borrow borrow
Copy and paste
No originality
Na hype we dey chase
Na so so borrow borrow
Copy and paste
No originality
Na hype we dey chase
Na so so borrow borrow
Copy and paste
No originality
Na hype we dey chase
Na so so borrow borrow
Copy and paste
No originality
Na hype we dey chase



Credits
Writer(s): Adegoke Odukoya, Abiodun Oke, Akinkunmi Olagunju, Ayomiku Aigbokhan, Babajide Okegbenro, Isaiah Odeyale, Opeyemi Oyewande, Damilola Williams, 'tunde Alabi, Olukorede Omirinlewo, Abigail Ireoluwa Allen, Akinyanmi Akinhinmola, Mayowa Osuntokun
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link

Disclaimer: i testi sono forniti da Musixmatch.
Per richieste di variazioni o rimozioni è possibile contattare direttamente Musixmatch nel caso tu sia un artista o un publisher.

Elenco artisti

© 2025 Riproduzione riservata. Rockol.com S.r.l.
Policy uso immagini

Rockol

  • Utilizza solo immagini e fotografie rese disponibili a fini promozionali (“for press use”) da case discografiche, agenti di artisti e uffici stampa.
  • Usa le immagini per finalità di critica ed esercizio del diritto di cronaca, in modalità degradata conforme alle prescrizioni della legge sul diritto d'autore, utilizzate ad esclusivo corredo dei propri contenuti informativi.
  • Accetta solo fotografie non esclusive, destinate a utilizzo su testate e, in generale, quelle libere da diritti.
  • Pubblica immagini fotografiche dal vivo concesse in utilizzo da fotografi dei quali viene riportato il copyright.
  • È disponibile a corrispondere all'avente diritto un equo compenso in caso di pubblicazione di fotografie il cui autore sia, all'atto della pubblicazione, ignoto.

Segnalazioni

Vogliate segnalarci immediatamente la eventuali presenza di immagini non rientranti nelle fattispecie di cui sopra, per una nostra rapida valutazione e, ove confermato l’improprio utilizzo, per una immediata rimozione.